Super egles which is Nigeria player realy try….But Argentina player do ojoro means dey cheat nigeria…Expecialy the stupid madnes refree wey see penalty and doge his face as if he did nt see it and all d wrong attack dat argentina do to nigeria does nt suppose to be accordin to rule dat guide footbal….Instead of d refree to give dem yellow card he wil ?nt….Up nija!!!! …They try for and i tink everybody watch and see d match and hw dey play and hw argentina and refree do ojoro for nigeria player….Am 100% sure if nigeria and argentina met again and they change dat stupid refree and put a truthful person there am sure nigeria wil give them 5:0..bt God knows the best…Even messi himself know what dey do…Bt what i realy knw is God wil catch them in there 2nd match wit france country am sure of that…..
Argentina 0-5 france that wil be there next match in jesus name…up naija up super egles up naija fans…and tanks to d NIGERIA SUPER EGELE COACH…
Argentina 7 – 0 nigeria
OG folarin
b like say u b togolist
Scor
nigeria must win this match
That’s not the end of the game. I will not be ambiguous of game because I’m still a Nigerian.8-)@
God bless Nigeria
God bless Nigeria
Bravo
Nice
NIGERIA ISSA GOOOO!!!………………..
Thats my prayer
Musa u are still de man
God bless naija , God bless me
God punish nigeria
Super egles which is Nigeria player realy try….But Argentina player do ojoro means dey cheat nigeria…Expecialy the stupid madnes refree wey see penalty and doge his face as if he did nt see it and all d wrong attack dat argentina do to nigeria does nt suppose to be accordin to rule dat guide footbal….Instead of d refree to give dem yellow card he wil ?nt….Up nija!!!! …They try for and i tink everybody watch and see d match and hw dey play and hw argentina and refree do ojoro for nigeria player….Am 100% sure if nigeria and argentina met again and they change dat stupid refree and put a truthful person there am sure nigeria wil give them 5:0..bt God knows the best…Even messi himself know what dey do…Bt what i realy knw is God wil catch them in there 2nd match wit france country am sure of that…..
Argentina 0-5 france that wil be there next match in jesus name…up naija up super egles up naija fans…and tanks to d NIGERIA SUPER EGELE COACH…
More life to u guys ooooooo, Una did una best
bad 1 4 9ja
naija one nation