An educated man who was seen driving take some moment to record a video as he calls on nigerian government to please ban olamide new song Titled “science student” as the song promote the use of drugs.
Why always olamide?
the song wey don blow before u con say u won ban am abi u don ban am u na no get work…see this one too OBASEKI,u no get work
Abeg release dis song dats not wat u are to do, and u dis man wat are u doin with dis songs???
This is not good FG BAN WO and SCIENCE STUDENT
Not good
Why always Olamide na….na wa o
are u mad no ban olamide science students oh pls oh dog no go carry ur children away
He Gud As Dey Ban Am Rubbish
everytime olamide person no go sing again..
Back To Top