The question that was asked, was:-
Will you go back to primary school for 50Billion Naira?
See screenshots of the funny comments below:-
TRENDING SONGS OF THE WEEK
SWIPE LEFT TO VIEW MOREDOWNLOAD ALSO
» Goldgy Samuel – Blessing Year
» Rankfiizy Ft Eflex – Dagbana
🎵 Want Latest Nigerian Songs? Click HERE
SPONSORED LINKS
© 2014-2018 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us||Content Remova||Privacy Policy|Contact us
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.
YES NA,
Never! But z it cash! Or in cheque
Dat one no b play no ask me again
Even primary 1 once d cash matters
y no
I Will Go 4 One Term.
Of course…..money i dey find now
i will surely go back
YES OF COURSE
Say wetin happen….anybody wey do dat kind of thing na person wey community don swear 4.
sum people if do am cuz wettin dy happen 4 naija as a whole is not easy nw…as a matter of fact me feat do am ooo…million to go back to primary 5 dat 1 no gat problem,cuz 9ja tier rapper ooo
yes of course
Yes i will 09029131850
Even aboki will like to go back not to talk of igbo boy like me
why i no go back….i dey crazy ni
If na me ooo i fit go bcos some people fit finish skul without a job so it is better u get d cash now for d future
I fit do am oh! Ah no b money I dey find?
It’s very simple.without money,life is not easy.
yes nw, no be money matter 4 dis resection, way every body dey hungry, if na me i go do am oooo
Primary 6 is too big,i will go back to nursery 1.
am going to back to pramry half
I GO DO AM REMAIN, INFACT PRY 6 TOO BIG, I GO START OVER.
sharperly i have paid the sku fees bought shoes,bags and books
INDEED…
If na me..i go start from nursery 2.na money matters
i wll nt wast even half second to luk 4 primary skul dat i wil aten
me i go bcos i even get money pass my teacher so respect go day, i go start 4 k g 0 abey i don buy my skul uniform,book,skul bag etc. i no play with money,some people no hear the amount
50billion hahaha i go go go go go go oooooooooo
na wa 4 una ah go be billonia 4 prim 6 even d person wey get d primary skul go d greet me gud morni sir
I go even start from nursery even carry my money register myself for de skul
no tym…let stat it
i ‘ll’ bcus if dare is no money dat 1 na opportunity
Of course, I can even remain they. Because after graduating I can’t set my eyes on such kind of money.
50bills in my acc primary its no big issue jst #show me d money#
haha even 4rm kg self no pro since de cash dey intact atleast better off those wey finnish skul with out having a single pure water 4 account
No o
50 billion naira no be small money so i go fit do am even if na primary 1
if na joke stop am o why i no go back, me wer no get money 4 skul fee