Good day to you guys, I really need to get the new iphone 14 asap, and I’ll like to know how much I can add to this phone to get it…
See the phone below…
So, how much do you think I can add, comment below… Lolz
50k
Remove #100 from the iphone 14 price will give u the real price
Go buy phone forget that thing
No need to add it moni dem go giv u fast fast i swear
Just go buy the phone u wan buy
Haha u never wan buy phone
YOU ARE NOT YET SERIOUS MY DEAR
Like seriuosly
not much! just add 10k
300,000
ADD 50#
Who one take that phone na to by the iphone 14 on add that badsterts phone.
U’re lost
U’re not serious yet
Go hard 300#
Forget iphone 14
Locate me
The swapping go Depend on the type of gun wey u go carry
Lolz
50000
u dey fummy how u think say u get sell to buy iPhone 14☺the best thing add like 100k
Dey play
Lolz 500,000 need to be added
50naira
100k
if the iphone 14 is 7 million u are going to add 6.89 million
200k
Go st micheals for aba with the phone and #1500 dem go help you
chiii omor this kind phone even na for free were they give me i no go collect ooo
5000
If ur makes lol then go home and sleep.today’s tomorrow life ç playing
You day use ur future to play bro
Add 5 million
5k(meaning 5kobo)
Enter unknown location. Na the quickiest way to gat moni
Go buy ur phone oo bro
The lord is u and the phones strength
200K
Dey play my fans
3k
Dey play, go and sell that phone for bolabola
just go for the person who know u well well beg am may reduced price when u want. but just forget about iphone 14 go and buy new bike bajaj ah beg.
U no need any money again bro
I know this phone na samsung 100 promax. My advice be say just go there when they see this kind phone way carry 101 ruber band they go give u the iphone and change. But i wonder why u wan sell phone way get value like this.
You dey mad. Who go take that phone
How mush
Omo if u give iron condemn dey go charge u 10#
Omor if u give iron condemn dey go charge u 10#
But one thing to say,1 blood cells 2 stem cells 3 neurons 4 ipithelial cell, which one about it in phone can buy for
Ur life savings
Bring I Will Change For you In One condition you Will Be Paying Me 50k weekly in One year
Just go and swap
Ten million
Well done you can just add 1k
Back To Top
Δ
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi