Omo who be that auxilary nurse sef,and wat hospital was he taken to when he had the ear pain,and who was with him at that moment..chai omo this one shock me aje
Chai omo AM really feeling so sad ever since i heard about IMOLE death. I pray that he find rest. But for me i leave the killers for GOD our creator to judge dem chai. Love you so much MOHBAD..
what///thats very bad for them break his neck like that
i really feel for this dead guy olorun
Who kill mohbad e no go beta 4 am
God knows better, the killers of mohbad will be expose.
Chai mohbad is gone forever
The casket is small…..why?
Omo who be that auxilary nurse sef,and wat hospital was he taken to when he had the ear pain,and who was with him at that moment..chai omo this one shock me aje
Omo e no fair o
Ooh¡ mohbad we love you but god love you most. Rest in peace
Ahh E shock me when i hear about his death since when his death is happen till now i no get my self may his rest in peace
Omo they really break his ooo
Why now mohbad…
THIS LIFE NO BALANCE
No good life ….
Aje!! God dey.
God dey, Aje!!
Just few months back nai I fit dey differentiate e voice from naira own
So sad
Na wa o make dey buy better coffin atleast
Miss u so much mohbad.God will surely pass a good judgement to ur innocent,calm,nice and charming soul
Wahala dey o.still in shock.walahi.
I pity am
OMO! Thier mine dey to do this kind thing shaï…..oh
R.I.P BRO
Walking dead, rest in peace bro, God go ask his dead from ur hand ooo, ENEMY
May rest in peace
Why na:
The killers will not find peace until they are exposed
Rest in peace, Mohbad, we miss you so much.
Is not fair na see the way una ben this guy neck e no make sence at all
RIP MOHBAD
Rip mohbad forever miss u
R I P MY MAN
RIP MY MAN
May rest in perfet peace
May god help him
E just be like say even he papa no like the guy self
God know the best
God knows best
mohbad those that do this to you will not rest
why dey kill mohbad for me but some people did not fear god oo why dey do this for him ha haaaaa!!!
Sorry
Rip mohbad
UPON ALL THE MONEY WEY DIS GUY GET LOOK WETIN DEY USE BURY AM CHAII THERE IS GOD OOO
God will punish those that kill imole ajeh
Mohbad rip we have missed you
R i p dear
THAT GUY SEF MAKE MISTAKE WAHLIAH IMOLE MAY JUDGEMENT BE GOOD
WAHLIAH ,OMO THIS THING PAIN ME OOOOOOOOOOO CHIA MOHBAD SEF MAKE MISTAKE JOINING DAT GROUP HIM JUDGEMENT GO BETTER
Eepele mohbad(r i p )
OO IMOLE GOOD BYE
God pls expose who killed these young guy
God pls expose who killed these young guy
Fine boy, young blood. Just like abel ur blood no go rest until ur killers are xposed. Sleep in peace young soul
Chai omo AM really feeling so sad ever since i heard about IMOLE death. I pray that he find rest. But for me i leave the killers for GOD our creator to judge dem chai. Love you so much MOHBAD..
Rest in peace