Joke!! Funny Conversation Between Akpos And A Network Customer Care Agent
So Akpos who was so angry due to his inability to make calls with his line called a customer care agent…
Akpos:- Na wa oh! Person go dey call una on top him money, na nonsense music una go dey carry person play, abi una think say na flash i dey flash since?
Customer Care Agent:- Thanks you for calling customer service. my name is Kingsley, how may i help you?
Akpos:- Help who? If i tell you my problem una go fit help me?? Na una get problem yet na una go dey ask person him own problem. For the past three days now,network no dey my phone, i no fit send text, call out or even browse, shey na by force to give the whole nigeria free browsing? Una carry the browsing wey people pay for
give people wey no pay still yet na promo una claim say dey happen, which kind level be
Customer Care Agent:- We sincerely apologize for any inconveniences sir, what’s your name and where are you calling from?
Akpos:- Na thunder go dis-virgin all una mouth, na my name go solve the problem? Abi craze dey play draft with ur head? I say i collect number frm one fine girl since on Friday reach today, i never call am! And i wan carry am comot dis saturday today na Friday already, As i dey talk so i never fit
call am, make una no fall hand oh.. Cos ah don send am N1k card.
AKPORS ABEG MY STOMACH
In fact net work providers for we Niger no da try
so funny
Hahaha nor worri i go help u beg them
YEAH ITS FUNNY AND I LIKE THAT 2
YEAH ITS FUNNY AND I LIKE THAT 2
Baba well done
na de way out be that
HAHAHA SO FUNNY O
nice one
Thats funny
hata sielewi mimi!!!!+
Hahahahahaha
Apos the bad guy
lolz
Hahaha 9ce one!!
so funny and nice
akpos is a wonderfull commedian i am happy to hear that little discusion between he and network problem
bros u are the best of all continous with ur massive talent
Lolz… E no go betta 4 den Akpos ef dem fall ur hands
Lolz… Customers agent abeg make una try 2 undrstnd nah, no fall he hands oo
Akpos tell them ooo cos me ma don tire ooo
akpos no vex o
lols
akpos na real warri niga
Nice one
Wow his so mean
Nice one
Na wow! Custorma Make who na no fall he hand
Who for give u d sarvice
Na baba wey change de network
na so Dem de do ,ndi ara
funny guy
Lolzzzz, so funny
Soo funny
Gd One.Sey U No See Niger Prob Ni!
So funny
ha ha,so funny
nice one
very funky
yes
Dnt wori my broda god will see nigeria thru..
really funny
Great
great
a like am oo
A Like Am Oooo
Funning
Nice one
MADNESS
I don die ooo
Akpo’s u too much
So funny
I don laugh tire
Lols
Cool nice job
gbwwwwu, mo correctie fun iya e
so funny
Nice 1
Hilarious
Hilarious
AKPOS is a very funnest man.
Abeg no burst my stomach i go beg them
That’s funny
lazy nigerian youth
Good
I realy like the post
Nice one twalefor u
Akpos u 2 much hahaaa
I love that keep it
Chaii u don scatter me
Ok ooo!!!
that was superb
So funny
Funny
I swear u don enter yawa
Lol
Shey U Say You Can’t Even Send Text,how You Take Do Reach Her With The Card?Hahaha
Nice 1