Joke:- Names Of Churches In Warri (LWKMD!!)
I went to warri recently if you see name of churches, ha! my broda even Satan self dey fear.
Make I yarn una:yo u’ll see something like this.
{1} SATAN UR OWN DON KPAFUKA EVANGELICA MINISTRY
{2} Operation carry devil nack for ground bible ministry.
{3} The atomic bomb bible brigadia barack ministry *aka* shoot d devil make im eye clear.
{4}Ssatan wetin we do you evangelical church of God.*aka* Satan leave us alone.
{5} Operation no look Uche face biblical church of Christ.*aka* slap Satan face ministry.
{6} Pay your tithe and offering church of God.*aka* pay ur tithe n win generator gospeler.
{7} Satan if you try me, you go hear ween prayer ministry
{8} Satan chop make i chop bible assemble *aka* we no dey find Satan trouble ministry.
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
© 2014-2024 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us
| Advertise| Request For Music | Terms Of Service
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.
Na woh
Na so