Guys/Ladies (Get In Here) – Loosed Towel
Imagine you are outside playing with a baby (infant) with just a towel covering your body and as you throw the baby up, your towel looses grip while there are so many people around you…
Which one would you catch first, The BABY or the TOWEL?!
D BABY NA!
The Baby
The baby.
4 meooo na the towel i go catch first de child no go dieooo dem go see and seeing is believing
na de baby nah..aftaral wetin u wan hide wey dem neva cee b4
The baby
the baby
De baby.
The Babe
I stop imagining immediately
De Baby na
One hand up for babe & one down for towel
Na d baby, cos most of the people around me have such rod/hole from their gf/bf
De baby
baby first then the towel because when they see they can’t touch
The babyoo
De baby
De baby