Two Ladies Caught Stealing Generator In Delta, Disgraced - 9jaflaver





Light Dark

WELCOME TO 9JAFLAVER

NEWS  |  MIXTAPE  |  INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP   |  HOTTEST 100 SONGS  |  SPORTS  |  CELEBRITY GIST  |  JOKES  |  COMEDY VIDEOS  |  NIGERIAN MUSIC ARTISTES  |  










Two Ladies Caught Stealing Generator In Delta, Disgraced


SportyBet Ad

  Chat with Travel Loan Agent



Report reach us for studio say na two “Ogberagha” slay dirty girls wey dem dey call Becky and Cynthia nai go thief Generator for Tropical side for Amukpe Sapele, Delta State.


After dem thief the generator nai dem con run go Shell Road and na for Shell Road dem for take catch dem as the boys carry dem come Tropical con beat.


The two Ogberagha girls dey say for Old Road for amukpe. Both of dem nai popular Ogberagha slay Queen wey everybody know for the Amukpe.


Na Kovik One Nine beating nai dem give dem as the video wey appear attached to this update, show how dem take dey confess how dem take move the generator.












Promote Music, Video, Comedy Skit & Advert
Call: +2348143945195

Whatsapp: +2348162075017 | Telegram: @naijaflavermedia )



REPORT A PROBLEM YOU ARE FACING ON THIS WEBSITE SO WE CAN FIX IT (CLICK HERE)















Comment Below:-

Enter Name Below (Optional)

         
Enter Comment Below:-



ATTENTION!! CAN'T FIND THE SONG YOU ARE LOOKING FOR? INSTALL 9JAFLAVER GO APP NOW TO GET ALL MUSIC, STREAM AND DOWNLOAD LEGALLY, AND LET YOUR FAVOURITE ARTISTS GET PAID ROYALTIES (CLICK HERE)


Promoted Songs
Great Mumbela


Song Artwork

Now Playing: Love Bug

Aretti Adi






DMCA.com Protection Status

Copyright © 2014-2025 9jaflaver. All Rights Reserved.


About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us

| Advertise| Request For Music | Terms Of Service


9jaflaver is not responsible for the content of external sites.