
One of our own son here wey he stage name na Yung Star, nai cause some trouble for studio here with one hot Jam wey he just drop wey he title “Double Blessings” ft Icebang
Na since morning the jam dey repeat for studio and na one cold Moet and Chicken I take dey press the music down since make wetin Dem yung star sing for inside fit enter my body well like Cold AC. Song was produced by @Cypress_hit.
Follow on social:- @Cypress_hit
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
SPONSORED LINKS
LOAN FOR TRAVEL, VISA, JAPA, PoF UP TO N200M (CLICK HERE)
[CLICK HERE] For Music Artwork, Website Design And SEO Setup
INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP, STREAM, DOWNLOAD, AND PLAY MUSIC OFFLINE
CHECK OUT FUNNY PICTURE AND MEME HERE (CLICK HERE)
Chissom Anthony – Glory To God In The Highest [See Trending Gospel Song]
Copyright © 2014-2025 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us
| Advertise| Request For Music | Terms Of Service
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.