Who be this mad man.you dey call who big pass your family stupid davido nor go fine money .why you dey hate and stupid person song dey your phone go fine work
Who be this person make dey call O B O stupid.which of your family member dey song.nor go fine money and you get the stupid davido songs for your phone you are a mad man
I love the song
Stupid Davido!!!!!!!… Mumu man
I hate you!!
Who be this mad man.you dey call who big pass your family stupid davido nor go fine money .why you dey hate and stupid person song dey your phone go fine work
Who be this person make dey call O B O stupid.which of your family member dey song.nor go fine money and you get the stupid davido songs for your phone you are a mad man
OBO na baba
‘Don Davido.. abeg don dada dem!
Love dis song
Like de vibes
It was good
O b o u be baba
nice
Nothing mega
Na thunder go fire the guy wey call davido stupid this dis song dope jare!!
The song go well
Nice song
Great hit
O b o forever I love your music
I love DAVIDO
Obo baddest
I love Davido.
I love his song.
30BG
I like webside call naijaflaver because i really get what i need from the webside,and i want to co-operate with you guy.i my self young beat producer.
This song fine die