Pidgin English is the only language where question and answer can be the same thing.
You hear things like
1. Question – Light dey?
Answer – Light dey
2. Question – She don come?
Answer – She done come
3. Question – The shoe fine?
Answer – The shoe fine
4. Question – The food don done?
Answer – The food don done
5. Question – They fight?
Answer – They fight
Don’t spoil the fun…. Which are you guilty of? Add yours
The food don done ?
wer question r used to ans question # emeka u c ma phone ans # obi u c me wit ur phone
that is good and so funny
Question:Joy don run?
She don run
Nepa don go? Anwser, nepa don go
She comot?
She comot
na waiting u done do my fone na
she dey dat side answer dat side
question. papa de
answer. papa de
qustn_u dey go market ans_a dey go market
Funny
Uche Come?
Ans Uche Come
2 and 3
she De answer she de
Den dey date
Na all
na rain dey come?
na rain dey come
e dey work?
e dey work
SHE DEY HERE ? SHE DEY HERE
THEM DEY HERE? THEM DEY HERE
I no dey spuil am
THEY COME?THEY COME
he kill lam
na white shoe?
na white shoe
Na dem? Na dem
Na dem? Na dem
khadijat
U day commot
U day commot i day commot
Very funny
him dey ?
him dey .
you Cook ?
i Cook.
So funny