The ancipation is over as Fast rising artist “Astrendo” dishes out his single titled “Debit” produced by Kemzy.
Download and enjoy!.
Follow on social:- FB: Astrendo Ukoeneng , IG: Astrendo_Astrendo , TW: @astrendo0
LYRICS
lyrics
As I carry my bag for village
run come Lagos
I no come for holiday
I want come make am
I dong do manual labour
I dong do mental labour
Wetin i never do
na to enter labor room go de push
I dong do manual labour
I do mental labour
wetin i never do
na to enter labor room go de push
Agunnechemba one
Demonstrate to me your power put bad belle people to shame
make dem no laugh me again
Papa God wetin
na wetin de do my phone yeah yeah
all the alert wey i get this days na debit
Biko wetin
na wetin de do my phone yeah yeah
all the alert
Wey I get this days
na debit
Shey you dong forget your promise
Abi na me de dull your plans
All the alert wey I get this days
na debit
Shey you dong forget your promise
Abi na me de dull your plans all the alert wey I get this days
na debit
Oluwa shine your light
make my hustle start to pay
You said anything i touch
Go make me drive the Porsche
DAVIDO wey get 30 billion for bank
Abi na five Virgins bin born am
no be one head
Wey
E carry
Oluwa shine your light
Shey na you bless my
brother
Victor a D
Wey bin De enter
maruwa now De drive for
Benz o
Shey na you bless my big
brother timaya wey bin de sell plantain
now De fly for plane o
Papa God wetin
na wetin de do my phone yeah yeah
all the alert wey i get this days na debit
Biko wetin
na wetin de do my phone yeah yeah
all the alert
Wey I get this days
na debit
Ayebedebeyabadayayobodoyo
Malibuzabanobokopbayada
Kalibuzabadayokobayaro
Alebeyaabayode
I still de wonder who de sponsor Dem to De laugh me
Papa change my story make i see how Dem go de Laugh me
I still de marvel who de give Dem
thumps up when Dem mock
me
Rewrite the script o
make me the actor
put dem to shame o
LaleyeBene loyaBana
Fill my heart with Joy
LaleyeBene loyaBana enrich my bank account
DAVIDO wey get 30 billion for bank
Abi na five Virgins bin born am
no be one head wey e carry oluwa shine your light On me
Papa God wetin
na wetin de do my phone yeah yeah
all the alert wey i get this days na debit
Biko wetin
na wetin de do my phone yeah yeah
all the alert
Wey I get this days
na debit
LaleyeBene loyaBana fill my heart with Joy
LaleyeBene loyaBana enrich my bank account
I dong do manual labour
I dong do
mental labour
Wetin i
never do
na to enter labor room go de push
Sqrrrr tata.
Ginger………….
final…………,
God bless you
Wow nice Lyrics
may God enlarge your kush
may God enlarge your kush amin
may God enlarge your kush amin
Powerful lyrics, good beats, I wish this guy can be well promoted and marketed. Good song
The lyrical content is very rich.
Soar higher
Rich lyrical content.
Soar higher