Fast rising artiste “Burna Only” dishes out his single titled “Prayer”.
Download and enjoy!
Na which kind werey Burna boy be diz
Omo I no understand, na song be dat?
I no understand this hit ooh Burna
Laugh wan kill me
Burna leave music alone.
The earlier u realize the better for you.
70yrs old man.
Hahahahh
Burna live music alone, because what u sing there even igbo smoker cant sing that.
Rubbish music abeg go do farm work
E no go better for this burna artist
If I ever see you sing any song I go report you to God because God no like dat song. If na sing be your calling to God you no go blow so go back to street and hustle plz
is okay we don hear you and we know wetin u de burn no boy na weed ️were
No be your fault na me wey no first play this rubbish before downloading
Na God go punish you
NONSENSE,GO DO CONDOCT FOR MUSHIN
Bros burna, Abeg go learn work So Portable is better than some people on dis earth
No be burna o Na mad person
No be bunra o u be werey go and do shoemaker oo go and stop music oo
this guy just made me waste my data, I thought it was the real burna not knowing na Aba made burna music I go download, nonsense
chaii burna
Stupid
Rubbish and useless music.
God punish u die
No be juju be that
Goat, you be real werey.person wey give you beat he no try at all
This artist nah bastard. Wasted beat, wasted studio, wasted effort and most importantly wasted human being
I’m interested in this kind of lyrics
see wetin e sing sey na song mumu go sleep u go carry burnaboy name foolish idiot
Back To Top
Δ
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
Na which kind werey Burna boy be diz
Omo I no understand, na song be dat?
I no understand this hit ooh
Burna
Laugh wan kill me
Burna leave music alone.
The earlier u realize the better for you.
70yrs old man.
Burna leave music alone.
The earlier u realize the better for you.
70yrs old man.
Hahahahh
Burna live music alone, because what u sing there even igbo smoker cant sing that.
Rubbish music abeg go do farm work
E no go better for this burna artist
If I ever see you sing any song I go report you to God because God no like dat song. If na sing be your calling to God you no go blow so go back to street and hustle plz
is okay we don hear you and we know wetin u de burn no boy na weed ️were
No be your fault na me wey no first play this rubbish before downloading
Na God go punish you
NONSENSE,GO DO CONDOCT FOR MUSHIN
Bros burna, Abeg go learn work
So Portable is better than some people on dis earth
No be burna o
Na mad person