Kelvin chibuike fondly called cKlech is a gospel/inspirational artist and a song writer. He hails from Abia State and lives in Lagos State Nigeria, he is a devoted Christian.
Download and enjoy “Agbado“.
Follow on social:- kelvincKlech
Lyrics – yeyeyeyeyee oyeyeyee, cKlech in the building,
oga no dey shout for my head, no be say na you go school pass, i don realise for this life, Na who God wan bless ego bless
Oga no dey shout for my head no be say na you work hard pass, I don realise for this life, na who God wan bless ego bless
As you dey hustle, morning till the evening, say a little prayer, calling on the father, one day ego matter, your prayer will be answered, and nobody go stand to dey claim Sabi pass
No dey call your paddy lazy man, just because say you don make am, no dey call your paddy foolish man, just because say you wan help am, this life Na turn by turn, today fit be yours tomorrow fit be mine, and I don’t care if you dey chop fried rice, me I no mind to chop agbado o,
chorus – agbado, chopped agbado, chop agbado, chop agbado, chop agbado, chop agbado, chop agbado, chop agbado
No dulling, keep moving, one day you go be alright, no dey call your paddy lazy man, just because say you don make am, this life Na turn by turn, today fit be yours tomorrow fit be mine, and I don’t care if you dey chop fried rice, me I no mind to chop agbado o (chorus).
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
SPONSORED LINKS
[CLICK HERE] For Premium Sport Betting Odds and Prediction By overSTAKEme
[CLICK HERE] For Music Artwork, Website Design And SEO Setup
INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP, STREAM, DOWNLOAD, AND PLAY MUSIC OFFLINE
CHECK OUT FUNNY PICTURE AND MEME HERE (CLICK HERE)
Chissom Anthony – Glory To God In The Highest [See Trending Gospel Song]
© 2014-2024 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us
| Advertise| Request For Music | Terms Of Service
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.