Get into the mood as you jam to this banger by “Dahvi” titled “Opinion”.
Download and enjoy!
Opinion
Dahvileon..
I notice people wan kpai for my mata
I just Dey live my life the way I like am
Now everybody wan get opinion
Opinion opinion opinion
Now why you think you got an opinion?
Opinion opinion opinion
Dey for ya lane my brother man
Nothing concern you if I wan smoke my Canada reach gwagwalada
Or if I carry ashana na my cross make I carry
Mind your business no Dey check me
Only money wey concern me
I Dey fuck up yes I gree
Me no get time to shalaye (shalaye)
Just wan parte (parte)
Drink my beer in peace with Turkey
Gbemi trabaye oo
Just want to jaiye (jaiye)
Kilo gbade o (gbade)
Call Anita and shade
Me I just want to trabaye
I notice people wan kpai for my mata
I just Dey live my life the way I like am
Now everybody wan get opinion
Opinion opinion opinion
Why you think you got an opinion
Opinion opinion opinion
*Smacks lips *
He no too fine like that
I no even like him music like that
He for try to sound more like Wizzy or that
New boy wey don jazzy give contract
Leave that guy ,I try to advice am he no reply
The number I get sef e no gree dial
See am with one babe for that wimpy side
But..
Me no get time to shalaye (shalaye)
Just wan parte (parte)
Drink my bear in peace with Turkey
Gbemi trabaye oo
Just want to jaiye (jaiye)
Kilo gbade o (gbade)
Call Anita and shade
Me I just want to trabaye
Strum that guitar right now..
@dahvileon
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
SPONSORED LINKS
[CLICK HERE] Super Accurate 10 to 15 Odds Daily - See Here
[CLICK HERE] Get Your Daily Free Football Predictions With GG - Click Here
[CLICK HERE] For Music Artwork, Website Design And SEO Setup
INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP, STREAM, DOWNLOAD, AND PLAY MUSIC OFFLINE
CHECK OUT FUNNY PICTURE AND MEME HERE (CLICK HERE)
Chissom Anthony – Glory To God In The Highest [See Trending Gospel Song]
© 2014-2024 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us
| Advertise| Request For Music | Terms Of Service
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.