Download Music Mp3:- Erriga – The Way Your Matter Be
DOWNLOAD HERE
9ja Don Gud Yesseday
Erigga
Ur jam dAy bust head.erigga
Erigg baba, nothing do you: jam them all !!!
I really love ur jam bro, nd i get modan 30 of it.
Omo bro ur jam dey burst my head nd yhu dey motivate me
This guy u two much, ur jamb na one in a million…….
Nice
Nice one
Nose one my man
Erigaa paper boy sign me up coming baby rapper from akwa ibom
The boss your jam dy kill me I dy your back nothing do you no forget your boy
My Boss u too much . we ure fans . we are proud of u . and dont forget to make a way for ure boy sexy .
Nice one my nigga
DIZ GUY I NO KNOW WHY I LUV UR HUSTL U BE MY MENTO MY MOST GOOGLE SEARCH ERRIGA TRIGGER AND PEPPER DEM
Erri baba believe me I no be JK, boss you be blast
Baba your song dey scatter my kumuji
I reserve mah comment paper boi
Abeg he get one erriga track when I dey fine but I nor know the title but one of the part he been say ,he ask them who do am them say na God but him no say nor be God run am
Boast my head I swear you boast my head with this jam
I swear you boast my head with this jam
ERIGGA U FINISH WORK
ERIGGA U FINISH WORD
Jam dem abeg
Erigga number1 rapper in word forget about dargrin u are best Who tell you say I no be best you want make coconut vst
Erigga ur song dey burst my medulla i want be like you.
“Ur people go hide ur sugar give you salt” PaperBoi u too much aaahbeg
Fantastic
the way ur matter be i swear down,i love this song abeg
My number one artist, I dey feel you, Your songs dey always blow My mind.
Back To Top
Δ
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
9ja Don Gud Yesseday
Erigga
Ur jam dAy bust head.erigga
Erigg baba, nothing do you: jam them all !!!
I really love ur jam bro, nd i get modan 30 of it.
Omo bro ur jam dey burst my head
nd yhu dey motivate me
This guy u two much, ur jamb na one in a million…….
Nice
Nice one
Nice one
Nose one my man
Erigaa paper boy sign me up coming baby rapper from akwa ibom
The boss your jam dy kill me I dy your back nothing do you no forget your boy
My Boss u too much . we ure fans . we are proud of u . and dont forget to make a way for ure boy sexy .
Nice one my nigga
DIZ GUY I NO KNOW WHY I LUV UR HUSTL U BE MY MENTO MY MOST GOOGLE SEARCH
ERRIGA TRIGGER AND PEPPER DEM
Erri baba believe me I no be JK, boss you be blast
Baba your song dey scatter my kumuji
I reserve mah comment paper boi
Abeg he get one erriga track when I dey fine but I nor know the title but one of the part he been say ,he ask them who do am them say na God but him no say nor be God run am
Boast my head
I swear you boast my head with this jam
I swear you boast my head with this jam
ERIGGA U FINISH WORK
ERIGGA U FINISH WORD
Jam dem abeg
Erigga number1 rapper in word forget about dargrin u are best
Who tell you say I no be best you want make coconut vst
Erigga ur song dey burst my medulla
i want be like you.
“Ur people go hide ur sugar give you salt”
PaperBoi u too much aaahbeg
Fantastic
the way ur matter be i swear down,i love this song abeg
My number one artist, I dey feel you, Your songs dey always blow My mind.