The trending comedian/tiktoker OGB Recent lands in with a single, titled You wan collect
Download, and enjoy!!
Hot jamz
Nice one bro I for like collect oo
The ogb you too much
You too much OGB
E for sure make I collect oo
If you no download you go collect
YOU TOO MUCH,ONLY YOU NA YOU.
Una wan collect
U dey download cultist sing u wan collect
Make ai dey waka jejely with ma left kidney joor b4 yu put am 4 ma body woto woto
You go collect if you Kwon download this sing
You dey download cultist soni abii you wan collect
You dey listen to cultist music abi you wen correct
E b lyk all of ona here wan collect o…e don do wit d collect na..cultist says it’s ok…abi ona wan collect!…..):
Legit But I no won collect wotowoto Love you bro keep up.
omo u finish work keep on bro
ogb u good keep it ip
All of who nah dey mad abi who nah won collect.
Keep on BRECENT we still wan collect another “jam”
I no wan collect abeg,guy u too much
Guy u too much
Asalama for u bro
you wan collect ratarata for body
you go collect
Too much my gee
You Must Collect
You mush collect
Abi won collect
Put call ogb my face show
If you no dawnload you go collect
I feel like crying for u. u knw what chop nuco
I feel like crying for u.u knw what chop nuco, u ar my guy
The song make since bro
Back To Top
Δ
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
Hot jamz
Nice one bro
I for like collect oo
The ogb you too much
You too much OGB
E for sure make I collect oo
If you no download you go collect
YOU TOO MUCH,ONLY YOU NA YOU.
Una wan collect
U dey download cultist sing u wan collect
Make ai dey waka jejely with ma left kidney joor b4 yu put am 4 ma body woto woto
You go collect if you Kwon download this sing
You dey download cultist soni abii you wan collect
You dey listen to cultist music abi you wen correct
E b lyk all of ona here wan collect o…e don do wit d collect na..cultist says it’s ok…abi ona wan collect!…..):
Legit
But I no won collect wotowoto
Love you bro keep up.
omo u finish work keep on bro
ogb u good keep it ip
All of who nah dey mad abi who nah won collect.
Keep on BRECENT
we still wan collect another “jam”
I no wan collect abeg,guy u too much
Guy u too much
Guy u too much
Asalama for u bro
you wan collect ratarata for body
you go collect
Too much my gee
You Must Collect
You mush collect
Abi won collect
Put call ogb my face show
If you no dawnload you go collect
I feel like crying for u.
u knw what chop nuco
I feel like crying for u.u knw what chop nuco, u ar my guy
The song make since bro