
“My Helper” is an uplifting and soul-stirring piece by the veteran gospel artist Sir Chief. The song is a vibrant celebration of divine intervention, blending traditional African gospel rhythms with a heartfelt message of total dependence on God.
“My Helper” is an uplifting and soul-stirring piece by the veteran gospel artist Sir Chief. The song is a vibrant celebration of divine intervention, blending traditional African gospel rhythms with a heartfelt message of total dependence on God.
🎵My Helper – Sir Chief🎵
[Intro – Spoken softly]
Oh God where you dey?
Help me now when I need help.
Nor be when I don die – before I go get help.
where you they
where you they for me
Helper where you they for me
where you they
where you they for me
Helper where you they for me
where you they
where you they for me
[Verse 1]
People wey my papa help
People wey my papa help
Say dem nor dey see me.
when na need help.
When na need help
Now I dey ask
Who go help me
Who go help me
When na need help
When na need help
The time reach – The time reach
For them to help me
Everybody ignore me – like say I nor dey see me
I remember – I remember
When wahala jam dem.
Na our gate – dem dey knock.
Every day – by day.
Now table don turn.
Nobody dey talk.
Everybody act like say – dem nor dey see me.
Oh my God where you dey
[Chorus]
Helper where you they for me
where you they
where you they for me
Helper where you they for me
where you they
where you they for me
[Verse 2]
Mama dey cry – Mama dey cry
I still dey try – I still dey try
The street too hard for me – men
I still dey climb – I still dey climb
Nephew Lock door, cousin close eyes.
Papa people oh my God.
nor pick call – nor pick call.
Even friends
dey avoid me – dey avoid me
Mama people – abandoned me.
Same people – when we help – when we help
Destiny helper – na you I dey wait oh.
Come take dis burden – away from me.
I get dream – but I need ladder.
I nor go fall – I go strive harder.
Baba God – hear my voice.
Send helper – when go lift me – higher
Baba God – hear my voice.
Send helper – when go lift me
Higher. higher. higher
Higher. higher. higher
Baba God
[Chorus] 2x
Helper where you they for me
where you they
where you they for me
Helper where you they for me
where you they
where you they for me
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
SPONSORED LINKS
LOAN FOR TRAVEL, VISA, JAPA, PoF UP TO N200M (CLICK HERE)
[CLICK HERE] For Music Artwork, Website Design And SEO Setup
INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP, STREAM, DOWNLOAD, AND PLAY MUSIC OFFLINE
CHECK OUT FUNNY PICTURE AND MEME HERE (CLICK HERE)
Chissom Anthony – Glory To God In The Highest [See Trending Gospel Song]
Copyright © 2014-2026 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us
| Advertise| Request For Music | Terms Of Service
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.