The anticipation is over as Stainlace dishes out his hit single titled “Ame Nwod”.
Ame Nwod which translates to You Kill Me Is a song you can vibe to and get into the groove whenever you down with low Tempo.
Download and enjoy Ame Nwod produced by Macaulay.
Follow on social:- FB: @iamStainlace , Twitter: @stainlace1 , 09014796216 , IG: @iamstainlace
LYRICS
Verse1
Say party dey go on for uniuyo
And Enugu girls dem dong arrange
Say Portharcourt girls dem dong dey go
And plaza guys them dong dey wait
Say maitama girls dem dong kolo
Say Calabar south girls dong dey go
Say Akwa Ibom girls dem where una dey?
Sub Verse
Tiom tiom ti-kon-ko-lom (DC)
Tiom tiom ti-kon-ko-lom (DC
Baby wala-kolombo (DC)
Ifgi na digo mma
Baby wala-kolombo
Chorus
Asa nwa baby mo – Ame Nwod
I get to let you know – Ame Nwod
I must to run your waist o – Ame Nwod
Regina Daniel o – Ame Nwod
I get to let you say – Ame Nwod
I dey confess o – Ame Nwod
Maitama baby mo – Ame Nwod
I the crush on you – Ame Nwod
I must to run your waist o – Ame Nwod
Plaza baby ke-le – Ame Nwod
Joan baby ke-le – Ame Nwod
Soprano baby mo – Ame Nwod
Angelina ke-le – Ame Nwod
I dey crush on you – Ame Nwod
I get to confess o – Ame Nwod
Asa nwa baby ke-le – Ame Nwod
Verse 2
Sweety! Sweety! mo
Suger! Suger! Baby me
I like the way you roll for me
Say i like the things you do with me
Nek unek baby, shake your waist
Tonight something must to kill a man
That’s what my uncle use to say
We go rock and dance and party dey go
We no get any space to check the time
If you waste time me i dong fast dey go
Obodo oyibo people dong dey wait
Say after party make we come dey rest
Dem dey tink say i dong maga
Dem no no say me i dong go crazy
Maitama baby fire dey go,
Plaza guys dem dem dong kolo.
Chorus
Asa nwa baby mo – Ame Nwod
I get to let you know – Ame Nwod
I must to run your waist o – Ame Nwod
Regina Daniel o – Ame Nwod
I get to let you say – Ame Nwod
I dey confess o – Ame Nwod
Maitama baby mo – Ame Nwod
I the crush on you – Ame Nwod
I must to run your waist o – Ame Nwod
Plaza baby ke-le – Ame Nwod
Joan baby ke-le – Ame Nwod
Soprano baby mo – Ame Nwod
Angelina ke-le – Ame Nwod
I dey crush on you – Ame Nwod
I get to confess o – Ame Nwod
Asa nwa baby ke-le – Ame Nwod
Sub Verse
Tiom tiom, ti-kon-ko-lom (DC)
Tiom tiom ti-kon-ko-lom (DC)
Baby wala-kolombo (DC)
Ife gi na di go mma
Baby wala-kolombo
Verse 3
No dolling baby i dey your back
Say fire fire fire
Shake your waist
Shake your uku
Shake your waist
Shake your uku
Fire, fire, baby
I say fire fire fire
Fire, fire, baby
No dolling baby i dey your waist
Chorus
Asa nwa baby mo – Ame Nwod
I get to let you know – Ame Nwod
I must to run your waist o – Ame Nwod
Regina Daniel o – Ame Nwod
I get to let you say – Ame Nwod
I dey confess o – Ame Nwod
Maitama baby mo – Ame Nwod
I the crush on you – Ame Nwod
I must to run your waist o – Ame Nwod
Plaza baby ke-le – Ame Nwod
Joan baby ke-le – Ame Nwod
Soprano baby mo – Ame Nwod
Angelina ke-le – Ame Nwod
I dey crush on you – Ame Nwod
I get to confess o – Ame Nwod
Asa nwa baby ke-le – Ame Nwod
Out tro
Nye kpa ye fo
Is original Stainlace
On the dance floor
STAINLACE on the new edition.
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
SPONSORED LINKS
[CLICK HERE] Super Accurate 10 to 15 Odds Daily - See Here
[CLICK HERE] Get Your Daily Free Football Predictions With GG - Click Here
[CLICK HERE] For Music Artwork, Website Design And SEO Setup
INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP, STREAM, DOWNLOAD, AND PLAY MUSIC OFFLINE
CHECK OUT FUNNY PICTURE AND MEME HERE (CLICK HERE)
Chissom Anthony – Glory To God In The Highest [See Trending Gospel Song]
© 2014-2024 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us
| Advertise| Request For Music | Terms Of Service
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.