ThebeatLord “Endeetone” jumps to the Refix of “Egedege” by Larry Gaga Ft Phyno, Flavour And Theresa Onuorah.
Download and enjoy!
Anyi ga kupagide nonstop oh
My driver kuba owa pass bus stop oh
(Ye) Better Gbedu, Better content oh
ifea dikwa bad e fit to bust brain
obi chikolo bi, Imakwa
kerosene no dey sleep
You no fit change what it is
because it is what it is. [Ebe]
No be today weh we don dey come
Say we no dey talk
E no mean say we no dey talk
For a long weh we don dey work
Weh we don dey work,
shey my guy you know the work
Ifukwa ife anyi fulu
inukwa ife anyi nulu
ilukwa ife anyi lulu
Am operating
Am updating oh
No more hating oh
tell me why you hating oh?
No more hating oh
I dey for bakery ye
am updating
tell me why you hating oh?
hapuru ya for I too Sabi
hapuru ya for master beat
original no be counterfeit
you can’t see what you don’t believe (2X)
ogbeni shey you wan collect
e nwerem men ji connect
make you rate me 1 to 10
you no wan shake,you no fit rest
Every night I sing song
Omo this a freestyle oh
oh no no no yehhhhhh
aka adighi ekpuchi onwa
men nwere ifunanya
eji microscope elekwenu
ife agba na aka?
men dika cubanna
men dika funtana
gbafere high sea 7 seas
weh buru aku lota
Life turn by turn e reach
my turn you come dey form
if you want to ball
enter pitch pass the ball
eh o dey dull
for along time
time time time time time
we don dey come
(Odogwu)
Life e sweet and bitter
if you need ginger a
oh no no
if e good or better
if you need ginger eh
oh no no ehhhhhhhhh
BEAT Lord!!!!! The godss!