Pls review the real name of this guy, I think he can sing very well cus this song is dope.
Pls don’t cover his glory nah…. Wizkid already has his own glory which is boosting everyday by day, abeg make una no add him own glory join Wizkid own. Let us know his name pls
U dey mad we no halala if with see u
U still they learn work from DAVIDO cuz e pass u for my side I like him more than any musicians in the world
U no be DAVIDO see ur mouth dey
Baba wizkid na man u be
Wizzy wizzy
Wizzy baba
Baddest jam
u na man
uchechukwu
Baba wizkid u be really man
The song is good
U no reach davido so cool down my guy
my prayer to god is that I want to go up in this music industry
Wetin u mean by “u no be davido”? Oga calm down o
abi you dey wine your self
Dis ain’t wizkid
Ride on
no 1 in africa bad man
see jam
de jam dey burst Brain
This is voice is not for star boy ooo
Dis is not Wizkid
Bros this one no be Wizkid oooo
Come uba dey mad oooo no be wizzy get this song na….is not he’s voice
Come una dey mad oooo no be wizzy get this song na….is not he’s voice
Star boy
It’s not wizkid, buh I like the song
e no do abeg
Make they release the guy real name nah…he sabbi sing wella
This ain’t Wizkid but dat nigga can definitely sing, I like the song already…. Nice one
Oga them dey filter voice oh, na Wizkid
this w
nice jam bro keep it up
Wizzy baba nla
9ice 1 bro
9ice 1 bro
star boy for live
why did i download this song
it’s not Wizkid
nice vibes bro
This is not wizkid
This ain’t wizkid….. Bt na good gbedu sha
dis is not wizkid
I really wanna know the guy name
the song is mad jam
great man I dey with you
wizkld baba oo
Its not wizkid
I dey with you wizzy bobo
sound man wizkid na bam
Nice jam
Oxygen….After God na u o,Ater u na still u, any oda u na counterfeit ooo
i love this song machalar
Make una drop the guy name, this no be wizzy voice
Pls review the real name of this guy, I think he can sing very well cus this song is dope.
Pls don’t cover his glory nah…. Wizkid already has his own glory which is boosting everyday by day, abeg make una no add him own glory join Wizkid own. Let us know his name pls
wizkid I no you no see my comment but one day you gonna see me liv in th name of Jesus Christ
bad no. 1 of African
k1 for u
Lol
Nice one star boy u to much
u see
omo!! diz guy get it Allah.
rubbish song not wizkid
I love the music and I want to join my name is terryking Ernest
nice
No be wizzy but the song were.
nice 1 baba
That’s not starboy voice it was filter…………..
but he no bi ‘obo’ nd can never be davido¿
this ain’t wizkid,, buh the young man is sounding nice✌
no b lie I dey ur back. base on observation
seneboi
i love Wizkid
This not wizkid voice at all
αяσ
иσтнιиg ∂σ υ
I like stiel
I like yur style
u b d baddest
Ma gee you try well well keep it up
rugged u
We know this is not star boy… But this niga is so talented men… Whats his handle Pls
Nice
Wizkid your own na small thing, still Davido baddest
But I like this voice I no this is not wiz kid voice abhi I lie
davido go cry if he here dis one
Oga wizzy this na you
Beast you
D boss
I love you boss
shey na BIG WIZ voice come be like this abi dem dey wine me ni?
Respect
This isn’t wizkid na why are you lying
Good too
Keep it up
See ur mouth dey I no like u I prefer DAVIDO than u
U dey mad we no halala if with see u
U still they learn work from DAVIDO cuz e pass u for my side I like him more than any musicians in the world
U no be DAVIDO see ur mouth dey
I bee your real fan wizkid
King of music na you oh Wizkid baba oh
My sweetie music
Wizkid one I love I love your songs you are the best I love you
Machanla nothing do u
u de mad too, who be davido na goat, wizkid i clever boy i salama for u, live dem, de are mad dog.
Diz is wizzy cuz he voice was overtuned
#MACHALA big wiz
Say tonight me feeling blessed