Zlatan you are not serious at all
Are you not a yeye boyfriend
Once you live the baby that
You are date
You follow bolale
Hmmmmmmmmmmm
Zlatan big mouth
Zlatan you no dey try wetin consign you for another person relationship abi you no feet sing again you for let us know so will not go dey waste our MB they download your yeye music you no dey see your friend naira Marley na our man
Zlatan nah you the frist person you want to buy or data a girl you just do like idlot and nonsense , will don’t allow dis song nah rubbish / bad song nah you too you are a yeye boyfriends idlot
U live ur manager follow bolanla now u dey sing yeye boyfriend make kidney pain u yeye boyfriend kill u nor be ur mate be Kizzy Daniel we’re sing park and go idoit
Zlatan you try but try to visit us taraba your fance are plenty there I am your fance in TAKUM I will like to join u in music as your boy thanks 4 coming bye
Nice jam.
Zlatan always killing it.
Zlatan back to back hit
Nice one
u bam
Ibile iieee
Zlatan the boss
am.the first person to download
Keep it up
Zlatan back to back
Pepe dem
Always killing it
Zlatan just dey bust everyone brain
Am the one
Yeye boyfriend ♂️
Yeye boyfriend ♂️
Nonsense Song…
Zlatan go Jor
Zlatan ibile nice one
Nice one zlantan
haa yiii
dey u just dey bust everyone brain
Zlanta is mad
Oppor zlatan dey kill am goo
choi burst my brain
The boss ibile
Zlatan my blood
Pepper dem season
Ibile ma mentor
U too much boss
I feel you blooda
Zlatan always killing it
Nice one
Zlatan nice one
My lovely zlatan
I confam the music but at first I was like wtf zlatan what kinda music is this but wen I listen to am hia I con gbebordere
You are too good Bobo I they always like your music
Ibile
Kill Dem all
Zlatan always killing it
Ayiiii! Ibile, keep it up biko
Dis gbegu bahd
lol say yeye boyfriend
Bye Bye To YeYe GirlFriend oooooo { Zlaten Abeg No Kill Us }
just dey pawon inside life / mafo/
Abeg no kill us
Zlatan mapanmina
I luv the song
Rubbish song sha ,no b ur fault sha
Zlatan won win for the coming D HEADIES for that reason back to back this time around
Nice music
nice jam
Dope…
Zlatan dhope u bro
Pepper em
Zlantan, Bloodline…
Wow! that’s nice
❤️
Back to back hit them
Zlatan the Boss
Zlantan you’re a big fool
Great one zlatan
Great one zlatan
more headies coming to u
bye bye to yeye boyfriend lols
yeye boyfriend was kul but mks
some gals lose interest in der guy but mk Una no forget say zlatan too na once yeye boyfriend.
Omo iya I don’t care if you my comment v reach you but I go say. This;
Na you be music
Music you are
Ibile u be odougwu
Nice one zlatan
nice one but y do you always insult boyz
Omo iya mii give them
good Sha but no sing can song again
Nice jam two kings
Dope one
Ibile confirmed
Yhu know aw fa!
Grëæt
Zlantan mha main gee. U killed ît man
Better boy frnd
Guy u better go rest ur brain small before people no go like ur music again shaller to olamide and wizkid
Boss after you na you, zlatan abegi no kill us
carry go nothing do you
I love this
I wish i should be with zlanta becorse am a practice musician
Amazing
Hot jam
very nice
Zlatan baba
Kul song by zlatan
You make sense bro
Alaye u swallow ammm die
Bloody
Nawa for songs of dis days
Nice lyrics
Always giving us hit
Rubbish
Nice one my best Artist
Ibile love the song
Nice song
zlatan yeye boy friend
u too much
zlantan
onyeisi
Nice job man
fifth to download
my number padi,,frm cell to celebrity ,,i swear ,,No be for Nigerian cell ooo ,,Frm Nigerian cell to burial ground
Download music
zlatan pls what is d meaning of dis music gan self,bro u disappoint me cos dis or music na rubbish…
Kelly do’o
Oko bolanle
Jam
zlatan I salute you
Jaye lo ibile
Hot dem
Cool jamz
Zlatan
u no Know wetin u go since again swears
l love zlatan music
nice hit
Sharp song
sweet jam
nice
rubbish, you better go sleep. nonsense music. are you the first person to buy good things to your girl friend.. imbecile
are you the first person to buy good things for your girl friend. imbecile person….
Nice one for him na God ooo
Nice jam
I love it
I like dat music yeye boyfriend infact Zlatan u ar the best
Ibile at the top
U too much joor
Walai zlatan ur head dey there
Zlatan u carry ohhh u bam@@ ur song is the best and I love playing and downloading any of your new song@@Body keep it up $$$my bloodZlatan
Zlatan you are not serious at all
Are you not a yeye boyfriend
Once you live the baby that
You are date
You follow bolale
Hmmmmmmmmmmm
Zlatan big mouth
Massive
Yeye boyfriend go see yeye girlfriend
That no feet you
The song make sense cheeeee
I like this one man
Ghetto guy
It was wow
Zlatan you no dey try wetin consign you for another person relationship abi you no feet sing again you for let us know so will not go dey waste our MB they download your yeye music you no dey see your friend naira Marley na our man
Yeye boy zlatan
Zlatan you done tire for music go find work learn or business where you go dey do before it’s too late yeye Street boy
Zlatan the best
Hisss rubbish song bye bye to yeye zlatan too will don’t like you for that song na rubbish song
Zlatan nah you the frist person you want to buy or data a girl you just do like idlot and nonsense , will don’t allow dis song nah rubbish / bad song nah you too you are a yeye boyfriends idlot
zlatan pepe dem music
Who his Òmó Iya mi when zlatan his
zlitan ibile ileeee pepe dem who no like better thing
dope hit
Zlatan u to bad
ibile na so ooo bye bye to yeye boyfriend
ibile na so bye bye to yeye boyfriend
ame
fantastic
if your father is not yeye to your mama why we no hear your father name through out Nigeria bro you and your family are yeye
Baba no be yahoo money you dey spend
good jam
u tooo much
u tooo good bro
Boss I feel d hit, but na yeye girlfriend you for help us do. Cuz all this yeye girls go begin sing for we guys now
I love that zlatan Boyz make una dey here
Oshea Who No Lyk Beta Thin, Insyd Lyf. Gbedu Burst Brain. Zlantan Ayiiiii !!!
I believe you die
zlatan ibile keep on moving… o wale
back to back hot
Awww
zlatan we the best
Nice rocky work
Good vibes zlanta
ibile Gallant
Nice sony
Zlatan I believe your way
Great song
I love zlatan
nice one my boss
Davido zlatan jojojomon
zlatan and naira merley are the baba in 2019
bam
Super star ✨
Much love ❤️ for u zlatan
Clear road for solid man Oo u Bam rugged ibile “ride on broda”
Clear road for solid man Oo u Bam rugged broda
Nice one
hmmm..nice bro
Ayiiiiiiiiiiii
Always like
Ibile keep it up bro………
Zlatan too good abeg
I love the song
O wale omo iya mi Gbayi
It’s only broke niggas that will hate this song… It’s normal to be broke but how are u working towards making it better??
Zlatan I love u joor
U live ur manager follow bolanla now u dey sing yeye boyfriend make kidney pain u yeye boyfriend kill u nor be ur mate be Kizzy Daniel we’re sing park and go idoit
I love this song
I love you
i love your music well done keep on changing the world
love you
Like it
U too much
Zlatan killing Dem
Zlatan fun won je
beatifully amazing
nothing do you
Zlatan you are that yeye boyfriend
Good song
I love you bro zlatan Ibile
You’re good honestly.
Back to back hit
ZLANTA MY BRO
This hit is the baddest.
After you na you Zlantan
Zlatan yeye boy friend jokes
Oko ti ko shaprapra ti ko shapropro, zlatan ibile gbayi
zlantan u jam dis one
zlatan u to much
Zlatan ibile vidos. Com
Na man u be
i like the vibe zlatan
Rooe model mi
♥️
best site
la cute
Ibile kpachumarimarichukpako
I love it.
U kill Am abeg.
Not make sense joor
nice songs
Kip glowing Ibile..
Boss man
zlatan my man
Pls wat of tacha the song u want to release about her
Much love
Lovely
Kapaichu Mari Mari chu pa ko
I LOV YO SONGS
kapai chimarumaru chipako
No need
He gud jare
Love your songs
Bam beta oil dey ur head omo carry go we dey ur back
legendary
Zlatan all the way
Zlatan killin them sha
carry go we d ur back
what of people wey no get ,shey make day kiss dem self
Wow so good song salute you my bro
ibile osha opor
Wizkid
nice once
I 4 for u
yeye boyfriend
Love this song
Good one
Nice hit
always busting it zlatan keep it up
Baddest boy nah zlatan
You be cast
zlatan u bam
his got d hit
Zlatan my best
9ice jam
Agba zlatan I hail you
Ayii
Hit the street
Ok
U songs too sweet bro
I love u
I pray to be like u someday
Zlatan ibile we boys we are not yeye boyfriend ooo you don do ojoro but sha you too much bro
Yeye zlanta….. Stupid boy
good
Rubbish boy, most of Nigeria boy’s are singing nonsense that’s why I don’t listen to their music
good
shot it zlatan ibile
Pure 1 zlatan
yeye music
zlatan-dey-kill-prson
Very interested
you bam
what a nonsense
wow
Zlatan you try but try to visit us taraba your fance are plenty there I am your fance in TAKUM I will like to join u in music as your boy thanks 4 coming bye
So interesting and sweet
Pls cum sponsur me oooooo I dey sing well well abeg make you reply me oooo
Nice
nice one
better boy friend
I like ur music u get fance plateau state especially 4 mangu everyperson named himself ZLATAN 4 my area
The best music for now
bam
Exclusive
hi
interesting
Awesome