This movie should be coming out fast with episodes today 1 episode 7 to 8 days another i meanis getting fans bored pls do something Light house entertainment thank u
I know say tallest go dey useful for about maybe naim make the about spirit dey caprison about be day.but chiboy no wan caprison aboy spirit caprison. E clear say sibi go collect but maybe from tallest or smaller. C mah cap you the legit ,I enjoy this movie, I salamah for una. Abeq episode 22 suppose show nah
I know say tallest go dey useful for aboy maybe naim make the aboy spirit dey caprison aboy be dat.but chiboy no wan caprison aboy spirit caprison. E clear say sibi go collect but maybe from tallest or smaller. C mah cap you the legit ,I enjoy this movie, I salamah for una. Abeq episode 22 suppose show nah
I know say tallest go dey useful for aboy maybe naim make the aboy spirit dey caprison aboy be dat.but chiboy no wan caprison aboy spirit caprison. E clear say sibi go collect but maybe from tallest or smaller. C mah cap you the legit ,I enjoy this movie, I salamah for una. Abeq episode 22 suppose lap nah
I want make you cap us the legit intell when the episo 22 go sacracum,wey go lap. I no say tallest go dey useful for una aboy ,that’s why aboys spirit cap aboy,but chiboy no want caprison aboy caprison.see e clear say Sibi go collect o but e fit be tallest or smaller e fit be Dera go lay the pass or tallest. E clear.everything go sacracum
Una doings concrete like German deck!
But as e be so we, my blood don dey hot unto say Tempe-Tempe don too collect Chiboy joy…
Make una put am for Tempe body na, him don too jump jump.
Mad oo
You guys are doing great meh this 21 wey just commot ehh, infact wuna face show well and wuna shoe shine well
Good
First to download
Good work
Abeg me I won know when the 22 go come out ooo bcos I no fit wait
I support dis
great
Brovo!!!!!!!!!!!!
E Clear
Ur face show and ur shoe shine
You guys have really tried thue is not easy to produce a single shot, but please try as much as you can to produce the next episode on time please
Good one Ejump ..keep it up
I salama for this guys in fact sibi go know say “eeeh blokus blokus them no go fit blockus”
E clear.
Una shoe shine
Good
This episode freek me de no based on the use of tragedy
Nice one keep it up
Original kposaa 4 unah I swear
These Episodes 21 Omo e hot…
We are waiting for Episode 22 we can’t wait ohhh
More Grace Ahead…..
Selina tested
Stop bringing one one episode pls
Maximum Salama for una.
Ur face show and ur shoe shine
Omo de game is going
Very ✌ Good One Brother’s ✊
Keep it Up
Okprikpoto 4 una
Richard David
Impressive
Nice me
First to download
Una face show,,,Una sheo shine
So nice
Wow this is a nice drop
U guys are doing good work but smaller will be the final actor to defit sibi at the end
You guys re really trying,, we have real actor’s and actresses here ooo
Pls when is episode 22 coming out
You guys re really trying,, we have real actor’s and actresses here ooo
Pls when is episode 22 coming out??
Very nice
Wanna face show and wunna shoe shine, I love your job keep it on.
Good work but i no fit wait 22 abeg
Una teeth white and una eyerin red make una give us 22 releasing date
E clear
I salama fo this episode
Please may you do fast release 22
Can’t wait
I seriously love this una job
Keep it up una shoe shine and una face show for the ahma asalama for u guys
your firm is comfirm do it to episode 50 i apriciate
Katiwuriniu
una face show
E clear ❤
We are waiting for episode 22
Your face show and your shoe shine
SELINA TESTET
UNA FACE SHOW UNA SHOE SHINE UNA EYERIN RED UNA TEETH WHITE UNA LEVER STRONG
Maximum salama for una
E clear oh…..
That is joy
Pls when is episode 22 comming out
Cuz I can’t wait
Very Big salama for Selina tested
I really like it, u guyz are doing great. At list something good is coming out.
Una face show una shoe shine
I love Selina tested but my problem is that when it’s going to end
No be lie ona too much God go lead us no shaming
Unah face show unah shoe shine unah teeth ehite and unah liver strong . Salamaleku
Una just dey do do dey dance dance, dey shake shake waist abi? make una no worry e go sacracum for una headpan now when i lap back here
Una just dey do do, dey dance dance dey shake shake waist, on how e be eeh i go lap una one by follow, e go sacracum for una headpan
E Clear nice cu
Copy
Nice one
Una face show, una shoe shine, una teeth white, una eyes red, twale 4 una “Talented” na my namesis.
This episode 21 face show
Aboy e hot tub is Carried wato wato na 21Done keep your eyes and give me love
Ur face show but ur shoe no shine
Maximum salama for u guys.
Great kpossa to Dera baby, Chiboy, Aboy, Jacaban and Tallest my best cast 4 di show
You people are rugged and tested
Your face show, your shoe shine
Selina tested na big name
Make una try dey drop aza I feel like supporting
The video is Good to me, because it’s make children to be ………
Things re getting messy I can’t wait for episode 22
Meanwhile una face show 4 de amazing
Una face show
Skinn boy it
Abeg make some major characters die so that the film go though pass like dis, no be to talk talk make better action no drop na fuck.
It very good my GOD will give you strength to continue AMEN
E clear for una your face show
I clear 4 you
Sibi, Tallest n Amora
Una death go bad oo
Drop ephi 22 for us, u no say year na 2022 we day .abeg give us selina ricoberde
U no say year na 2022 we day, pls drop ephs 22 selina ricoberde for us if drop ham i go put joy for all my manchi for the hamar
No be lie,e clear for Una
Aboy I love ur paradorz shiip Ride on bro odogwu and chiboy I sight una
I support una shhiip belong
Saveboywizzy
Chiboy!!! tanana me for my 11 gigit i want put joy for ur body pls(for ur fb)\am dangotte
Peter
Una liver strong
U people are really try no lele we go relate for the next episode
I love chibobo pasz
Chiboy!!. ur sprit the srong.
Chiboy ur spirit the high. i love chibobo!!!.
I say I need war !!!
I salama 4 una
I salama 4 una wey dey contribute god bles
I salama 4 una wey dey contribut god bles
I da fill diz men scarasis
Job welldone but i can’t wait to see 22
This is ALL nonsense how can you name it date but you didn’t complete the war in episode
Mtcheeew
Sss 3 boys shoes done scattere but una face show, you guys really try
salina i want join with u nh
salina i want joind with u nh
E clear,, una shoes shine ,,una face show,,salama fr Selina tested
very good
This movie should be coming out fast with episodes today 1 episode 7 to 8 days another i meanis getting fans bored pls do something Light house entertainment thank u
When is next episode coming out
Mad ooh I really like this.✌️✌️✌️ Una face show Una sheo shine
Una shoe shine
Episode 22 never lap oo bout I salama for una all una the try. Una face show like film show
Nah wen d episode 22 go come out nah..
I know say tallest go dey useful for about maybe naim make the about spirit dey caprison about be day.but chiboy no wan caprison aboy spirit caprison. E clear say sibi go collect but maybe from tallest or smaller. C mah cap you the legit ,I enjoy this movie, I salamah for una. Abeq episode 22 suppose show nah
I know say tallest go dey useful for aboy maybe naim make the aboy spirit dey caprison aboy be dat.but chiboy no wan caprison aboy spirit caprison. E clear say sibi go collect but maybe from tallest or smaller. C mah cap you the legit ,I enjoy this movie, I salamah for una. Abeq episode 22 suppose show nah
I know say tallest go dey useful for aboy maybe naim make the aboy spirit dey caprison aboy be dat.but chiboy no wan caprison aboy spirit caprison. E clear say sibi go collect but maybe from tallest or smaller. C mah cap you the legit ,I enjoy this movie, I salamah for una. Abeq episode 22 suppose lap nah
I want make you cap us the legit intell when the episo 22 go sacracum,wey go lap. I no say tallest go dey useful for una aboy ,that’s why aboys spirit cap aboy,but chiboy no want caprison aboy caprison.see e clear say Sibi go collect o but e fit be tallest or smaller e fit be Dera go lay the pass or tallest. E clear.everything go sacracum
Why Young guys in our society like be practicing anything they watched in film estent they are killing each other now
salama 4 u guys
So interested,salama 4 u guys
Make u no say rain no dey fall for only one man roof corpritoll no be standerlili
Update
Nice post
David rukuba ur face Show keep more affort don’t b week up to now i am waiting 4 22
Weldon
E clear
When is next episode coming out
Una shoe shine
Una shoe shine
Start dowlored
Downlaod nollaed movies
dodorima 2 u people mek una continue
Okprikpotor 4 una
I love this movie
Your face show ur shoe shine for the Amar.
I want to joint the group
Tallest na ma hero of official
#selina tested
you guys doing well serious
Ona shoe shine and ona face show
U guys really try
good job una face show
Una face show,nomally Una Shoe shine.I Mant with una on a 100..
Sibi u go collect 4 ur body
Una doings concrete like German deck!
But as e be so we, my blood don dey hot unto say Tempe-Tempe don too collect Chiboy joy…
Make una put am for Tempe body na, him don too jump jump.
Aboy ur face show, and ur shoe shine, i luv selina keep it up nice 1
E ligit shall
Unah face show for the ama
Sibi u must collect
One day them go nak u shoot
But aboy ur face show ur shoe shine
Sibi u must collect
But aboy ur face show
Ur shoe shine..
Sibi must decembark
The videos are not playing in my phone
I love dis movie……. keep it up
I love dis movie keep it up
ABOY FACE SHOW HIM SHOE SHINE,ABOY NA CONFORM SELINA
Them face show
SULTWT
Na waoo