i salama for una roggelity no be for children na for man well heard strog and belive una, una heard be like sheep well no carry anything for heard i pay my salama well for una nothing do una
Dem don move my banny dem don lap my unit nack nack shot like this my unit don bend, way dat rain way dey fine way to fall since 1 ekile e go begin fall today.
I salamo Una wella.. Aboi nd chiboi Una face shw nd Una shoe shine.. Me dey feel Una ruggelity 4 d Ama.. Abeg make Una help us release d episode 25 nd orders if possible..
First to download
Wego nakana weting no good
Una no quickly post ham today sice 3hrs ago
chibobo i love u
Chiboy number 1
Av been waiting for dis
i love this movie
E don lap the ama we go put than for in body wotowoto
ABOY Una Face Show
why are u guys not droping it all at once
Chiboy your face show you dey smell well
Love dis
i salama for una roggelity no be for children na for man well heard strog and belive una, una heard be like sheep well no carry anything for heard i pay my salama well for una nothing do una
Na mi oyememe the number one ☝️ task collector my face shows your shoes shine
Na mi tallest oyememe the number one task collector my face shows your shoes shine
The movie is very entertaining.
Ratata nna me Aboy your face show
Aboy ur face show like myone market put call
Baddest
Chiboy you get doings will no be lie
nice
tallest tax colletor I get doings your face show your shoe shine
i love this
Chiboy!!! una are face show for the ama
sibi una face show and atanakpua
aboy ur face show ur shoe shine
aboy ad chiboy una face show ad una shoe shine oh odogu salama for you i thank una bcoz una lov aboy 2moch
Nice
Chiboy ur face show sibi go collect wototo
Tempe Tempe
I just like tallest for his smartness
Plz do and upload 25 I enjoyed the movie a lot
notin much to say
go on
na to wait for another one month for the
next episode abeg make una go sleep abeg
lallest I love you I meme wanawa your akpetiba emesuvide your face show
Na chaîs Na chaîs I too love this movie ❤️
Please when 25 will be out???? I can wait to watch it
Nyc to watch i love it
Obiiiiy
Dem don move my banny dem don lap my unit nack nack shot like this my unit don bend, way dat rain way dey fine way to fall since 1 ekile e go begin fall today.
Shey u don confarm ham say rain no dey fall for only 1 man roof
corpricotall no be standerlili
gbayamutu gbayamutu any gbam gbam gberede
Am whetting for 25
I dey over enjoy dis selina no b small, I dey even wait 4 dis episode 25 nd nxt if possible.. Aboy nd chiboy nd d rest I salamo Una o
I salamo Una wella.. Aboi nd chiboi Una face shw nd Una shoe shine.. Me dey feel Una ruggelity 4 d Ama.. Abeg make Una help us release d episode 25 nd orders if possible..
Abeg make una carry episode 25 nake d hama na I no say chiboy,aboy n odogu don top their Selina n tallest don join them.
I no b small pikin way carry smtin enter market come back say profit don killer
When are people going to release the 25 because i can’t wait it’s taking too long
Una face show
I dey wait for episode 25
Nice guys
A boy na you be man
How about 25 na
Ar no be pikin wey start buines today wey run enter maket cary hand sey profite wan kill am
You guys are making this movie very tiring to watch oh, an episode takes weeks and months to be ready, people have even lost interest in the series
Daniel
The Suspense Too Much Na
i love it
It cap una face show your shoe shine tallest you are rugged
Good