Naija policeman arrests a man urinating at a place clearly marked “do not urinate here”. Fine: N2000.
Officer: Pay now now abi make we go station?
Offender: OC, I beg now. I be job applicant. I nor get work.
Officer: So because you nor get work, you must doty the environment of the Federal Republic of Nigeria? You dey take your prick piss anyhow for public. Abeg pay your fine. In fact, as you dey here dey argue with me, you’re wasting Federal Government’s time and that’s another offence o.”
Offender: Officer, please now. God will reward you if you help me. I be job applicant.”
Officer: Okay. See im face. Na so dem go dey beg. How much you go fit roger?
Offender: Thank you sir. I go fit afford N500
Officer: Five hundred naira? You think say… anyway, make I mercy you in the spirit of Valentine . Bring am.
Offender: Na only dis one thousand naira note dey my hand officer. Please give me 500 naira change.
Officer: I no get change. Piss again.
Hahahaaaa!!! I don die o
Hahahaaa!!! I don die o
Nawa 4 Naija
Na so e be here
Nawa 4 9ineja ooo
me i go use piss
ME GO I USE PISS AGAIN
Popo hahahahahahahaha hahaha
Officer no dey ever get change
Nawaa 4 9jer police officers
Funny nigerian police
Hahahahahahaha
oh 9ja it has gotting to the extens of collecting money from urinatting
Abi police de hearoooo
Haha e chock oo 9ja ehh
Haha! Wahala for 9ja policemen in everything there must collect money
Me very soon i go pack from this 9ja go my village
Me very soon i go pack from this 9ja go my village
Lolzz
Lol
Nawa…for niaja police…ooo nothing wey musa no go see for gate.
god i pray
ALL
Police 4 9ja
may u rezave there hell fire
Na wa 4 nigerial
Nwoooo
Corruption no go finish 4 naija
Corruption nogo end 4 naija
wahala for those wey enter 9ja policemen hands
Na there way