The keke I entered yesterday wanted to overtake a trailer. The trailer blocked him, the next thing the keke man started warning the trailer driver “I WILL JAM YOU O!!! That was when I asked him to drop me without reaching my destination… Abeg oh!!!
9ice
WHY YOU COME DOWN WHY YOU NO WAIT MAKE THE MAN JAM THE TRAILAR
Why u come down?
It not fear ooo why are u come down
No nah The keke man no know how to drive.he suppose to follow under the trailer
Very interesting
Hello dear
This joke is funny shaa
Yes it is interesting
it is Funny
Funny oooooo come down
Haha keke wan jam trailer u surpose wait and see the power of keke
The keke is powerful
U SUPPOSE TO JAM THE TRAILER BEFORE U TALK
Quite funny
u made a better chioce
Nonsense
Oh!!! my God
Oga why you fear!
You dey fear,you for don watch the movie nah
you 4 wait na and see the power keke have!
Thank God for ur life
Back To Top
Δ
Now Playing: Love Bug
Aretti Adi
9ice
WHY YOU COME DOWN WHY YOU NO WAIT MAKE THE MAN JAM THE TRAILAR
Why u come down?
It not fear ooo
why are u come down
No nah
The keke man no know how to drive.he suppose to follow under the trailer