sum people if do am cuz wettin dy happen 4 naija as a whole is not easy nw…as a matter of fact me feat do am ooo…million to go back to primary 5 dat 1 no gat problem,cuz 9ja tier rapper ooo
me i go bcos i even get money pass my teacher so respect go day, i go start 4 k g 0 abey i don buy my skul uniform,book,skul bag etc. i no play with money,some people no hear the amount
YES NA,
Never! But z it cash! Or in cheque
Dat one no b play no ask me again
Even primary 1 once d cash matters
y no
I Will Go 4 One Term.
Of course…..money i dey find now
i will surely go back
YES OF COURSE
Say wetin happen….anybody wey do dat kind of thing na person wey community don swear 4.
sum people if do am cuz wettin dy happen 4 naija as a whole is not easy nw…as a matter of fact me feat do am ooo…million to go back to primary 5 dat 1 no gat problem,cuz 9ja tier rapper ooo
yes of course
Yes i will 09029131850
Even aboki will like to go back not to talk of igbo boy like me
why i no go back….i dey crazy ni
If na me ooo i fit go bcos some people fit finish skul without a job so it is better u get d cash now for d future
I fit do am oh! Ah no b money I dey find?
It’s very simple.without money,life is not easy.
yes nw, no be money matter 4 dis resection, way every body dey hungry, if na me i go do am oooo
Primary 6 is too big,i will go back to nursery 1.
am going to back to pramry half
I GO DO AM REMAIN, INFACT PRY 6 TOO BIG, I GO START OVER.
sharperly i have paid the sku fees bought shoes,bags and books
INDEED…
If na me..i go start from nursery 2.na money matters
i wll nt wast even half second to luk 4 primary skul dat i wil aten
me i go bcos i even get money pass my teacher so respect go day, i go start 4 k g 0 abey i don buy my skul uniform,book,skul bag etc. i no play with money,some people no hear the amount
50billion hahaha i go go go go go go oooooooooo
na wa 4 una ah go be billonia 4 prim 6 even d person wey get d primary skul go d greet me gud morni sir
I go even start from nursery even carry my money register myself for de skul
no tym…let stat it
i ‘ll’ bcus if dare is no money dat 1 na opportunity
Of course, I can even remain they. Because after graduating I can’t set my eyes on such kind of money.
50bills in my acc primary its no big issue jst #show me d money#
haha even 4rm kg self no pro since de cash dey intact atleast better off those wey finnish skul with out having a single pure water 4 account
No o
50 billion naira no be small money so i go fit do am even if na primary 1
if na joke stop am o why i no go back, me wer no get money 4 skul fee
For sure
No am moving forward that money will not move me back
PRI.6 dey 2much just give me the money cash iwill go back to nursery and be greeting the kids gud morning
Cash Matters
Am already In nursery1
At this age wey i wan finish at age 22 bt i go back
YES I WIL
Which kind talk be dat
y i no go even if nah kg 1 talkless of primary
Dat money self is too big,humm 2500,now now i wil go jus name class make i stay.
Dat money gan self is too big,hmmm give me 2500 naira i wil go now now.
I DON,T START MY OWN
How Much For Pre-nursery?
I will wetin i dey school for