period…u don kill everytin broda. just to buy cars, carry women, go clubbing etc.
all dis gud 4 notin guyz no fit do any meaningful tin, d only tin wey dey dat their small skull na hw dem go take defraud another man wey don dey hustle 4 long 2 make ends

true yarning jawe,nw m beginnnin 2 lyk dis guy