Download Lyrics Video:- Patoranking Ft Davido - Confirm - 9jaflaver





Light Dark

WELCOME TO 9JAFLAVER

PREMIUM BEATS  |  NEWS  |  SOCCER LIVE-SCORE   |  MOVIES   |  +18 ADULT LEAKS   |   INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP   |  HOTTEST 100 SONGS  |  SPORTS  |  CELEBRITY GIST  |  MIXTAPE  |  JOKES  |  LATEST COMEDY VIDEOS  |  NIGERIAN MUSIC ARTISTES  |  






9jaflaver advert



Download Lyrics Video:- Patoranking Ft Davido – Confirm



Download Lyrics Video:- Patoranking Ft Davido – Confirm

Note that this is a lyrics video…

DOWNLOAD THE LYRICS VIDEO HERE

Download the AUDIO HERE

Shekpe!
Baddest!
World Best!

Awurade gimme this money (This money yeah)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Baba gimme this money (Gimme this money yeah)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
As I wake this morning
The first thing wey come my mind na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself sey omo na to make this money

Confirmation season confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money confirm
Higher, higher confirm
Confirm
Market woman confirm
Danfo driver confirm
Everybody confirm oh

L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this

Awurade gimme this money (This money yeah)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Baba gimme this money (Gimme this money)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Baba don answer my prayer yeah
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Oluwa don answer my prayer yeah

Shekpe!
My wire no dey ever get dull season
My accountant and client calling me
But my eye dey your body yeah
Omalicha gimme something
As Rebecca no gree for me
But Anita done plan konji for me
But oh no
Shey you no dey look the man look the man
The designer fit the man
Look the brand
No be China, 150 grand
On my hand, it’s a shower
Ace and Don Perignon
Me I no dey ever dey worry
‘Cause my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey no oh

Garnish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm, too confirmed
Naija people confirm
Ghana Cedis confirm
Osun money confirm

L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this

Shekpe!
Awurade gimme this money (This money yeah)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Baba gimme this money (Gimme this money)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Baba don answer my prayer yeah
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Oluwa don answer my prayer yeah

Confirmation season confirm
Oil and gas, we confirm





CLICK BELOW FOR MORECLICK BELOW FOR MORE




Promote Article, Music, Video, Comedy Skit & Virals
Call: +2348143945195 Or +2349027283345

Whatsapp: +2348143945195




















1 Comment

Comment Below:-

Enter Name Below (Optional)

         
Enter Comment Below:-


ATTENTION!! CAN'T FIND THE SONG YOU ARE LOOKING FOR? INSTALL 9JAFLAVER GO APP NOW TO GET ALL MUSIC, STREAM AND DOWNLOAD LEGALLY, AND LET YOUR FAVOURITE ARTISTS GET PAID ROYALTIES (CLICK HERE)




Promoted Songs





DMCA.com Protection Status

© 2014-2023 9jaflaver. All Rights Reserved.


About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us

| Advertise| Request For Music | Terms Of Service


9jaflaver is not responsible for the content of external sites.