Download Music Mp3:- Boitruth Ft Jovin - Folofo - 9jaflaver





Light Dark

WELCOME TO 9JAFLAVER

PREMIUM BEATS  |  NEWS  |  SOCCER LIVE-SCORE   |  MOVIES   |  +18 ADULT LEAKS   |   INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP   |  HOTTEST 100 SONGS  |  SPORTS  |  CELEBRITY GIST  |  MIXTAPE  |  JOKES  |  LATEST COMEDY VIDEOS  |  NIGERIAN MUSIC ARTISTES  |  






9jaflaver advert



Download Music Mp3:- Boitruth Ft Jovin – Folofo



Download Music Mp3:- Boitruth Ft Jovin – Folofo

FOLOFO is Song That Talks MONEY, When a Man fails to make MONEY he has lost his Respect, Lost His Prestige, you are Nobody in the Eyes of The People if you don’t have MONEY.

DOWNLOAD HERE

Follow Boitruth On Instagram and facebook @BoitruthPhilip , Twitter @Boitruth3.

LYRICS

Boitruth folofo ft jovin lyrics
Intro
Lady’s and jengtle men uh
Boitruth on this one
Is your boy jovin ah ah eleleba
Oh boy hustle oh
Make Dem no share coke give u for family meeting say malt na for v I p
You dey hear me…uh
Nemi nemi dum dum dum
Is your Boitruth
(Verse)
My hustle no go go in vain oh
As I dey work me I must chop oh
This is an everyday man’s prayer we dey pray so oh
Oluwa no let your boy down oh
If I no make money wetin be my profit
When be say I no fit talk for the meeting
If I no make money wetin be my profit
When be say my neighbour go dey judge me
If money no dey life life no dey sweet oh ah
If money no dey people no go call you oga oh ah
I go dey press my button tep tap tep tap
One day the alert eh go enter
I go dey press my button tep tap tep tap
One day the alert eh go enter

        (Chorus)

If you no get the money
I say you be ofolofo oh
Your mate dey talk you no fit talk
I say you be ofolofo oh
When matter raise you just dey run
I say u be ofolofo oh
Your matter for town people know
Say you be ofolofo oh

If you no get the money
I say you be ofolofo oh
Your mate dey talk you no fit talk
I say you be ofolofo oh
When matter raise you just dey run
I say you be ofolofo oh
Your matter for town people know
Say you be ofolofo oh

        ( verse2)

Back in the days when I do oguaja
Cynthia tell me say my body too dirty
But she no know sah the boy dey hustle
Make we forget the money
But now she dey calling me honey eh
Father Lord take all the glory
My life now you see is a holiday
Sah everybody wan follow me celebrate
Eh nubi dum me I don dey bounce
Efizyking oya knack the jam ah
Eh nubi dum me I don dey bounce
Oya the fine girl’s make una come around ah
Oya make you go find the money oh
Make your people no carry you do yeye
Oya make you go get the money
Make cockroach and rat make eh no carry you do yaye ah
(Chorus)
If you no get the money
I say you be ofolofo oh
Your mate dey talk you no fit talk
I say you be ofolofo oh
When matter raise you just dey run
I say you be ofolofo oh
Your matter for town people know
Say u be ofolofo oh
If you no get the money
I say you be ofolofo oh
Your mate dey talk you no fit talk
I say you be ofolofo oh
When matter raise you just dey run
I say you be ofolofo oh
Your matter for town people know
Say u be ofolofo oh
g.b.e








Promote Article, Music, Video, Comedy Skit & Virals
Call: +2348143945195 Or +2349027283345

Whatsapp: +2348143945195




















1 Comment

  1. DJ FRANCIS says:

    nice song bro keep it up

Comment Below:-

Enter Name Below (Optional)

         
Enter Comment Below:-


ATTENTION!! CAN'T FIND THE SONG YOU ARE LOOKING FOR? INSTALL 9JAFLAVER GO APP NOW TO GET ALL MUSIC, STREAM AND DOWNLOAD LEGALLY, AND LET YOUR FAVOURITE ARTISTS GET PAID ROYALTIES (CLICK HERE)




Promoted Songs





DMCA.com Protection Status

© 2014-2023 9jaflaver. All Rights Reserved.


About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us

| Advertise| Request For Music | Terms Of Service


9jaflaver is not responsible for the content of external sites.