Doubowee returns with another lockdown jam titled “Coro Dance” produced by ID Cleff.
Download and enjoy!
Get other track by DouboWee on 9jaflaver HERE
Follow DouboWee on Social:-
Instagram: doubowee official
Facebook: doubowee de teaser
Coro Dance by Doubowee lyrics Intro
O wa
Doubowee
Cocid-19
Verse 1
Wetin dey happen coro na coro
Wash ur hand o coro na coro
Sanitized am coro na coro
Snis for ur elbow
Coro na coro
Cough for tesue
Coro na coro
Trash the teasu
Coro na coro
Use your nose mask,
coro na coro
Social Distance
Chorus
Coro done dey finish make U thank God 4 life o
Every day by day me dey thank God for life o
Papa God I know You dey give me better life Anywhere i go o You dey give me Divine health
So I come dey sing,come dey sing,come dey sing for God
And I come dey dance,come dey dance,come dey dance for God
Everybody dance make you dance make you dance for God
Naija people dance…
everybody dance…
Verse
Corona virus, coro na coro
He dey kill o
Coro na coro
Clean ur surface
Coro na coro
Disinfect am
Coro na coro
Hunger dey o
Coro na coro
Test your self o
Coro na coro
You dey well
Coro na coro
Fumigate o
Coro na coro
Chorus Repeat)
Bridge
I say lockdown
Coro na coro
Lock the Airport
Coro na coro
Lock the border
Coro na coro
Lock the church o
Coro na coro
Lock the mosque
Coro na coro
Lock the school o
Coro na coro
Stop the party
Coro na coro
Cofew dey o
Coro na coro
(Chorus Repeat )
Outro
African people dance..
Asian people dance….
American wonder dance…
Atatica people dance….
Australian people dance….
European people dance… God so love you
SPONSORED LINKS
[TRENDING SONG!!] Romani D-Fans – Bestie (Prod By Krizbeatz)
[TRENDING MIXTAPE!!] DJ Baddo – Bestie Unlimited Mix
[TRENDING SONG!!] TYSG Ft Bad Mz X Kendi Rozzi – Iyariya
INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP, STREAM, DOWNLOAD, AND PLAY MUSIC OFFLINE
CHECK OUT FUNNY PICTURE AND MEME HERE (CLICK HERE)
Chissom Anthony – Glory To God In The Highest [See Trending Gospel Song]
© 2014-2023 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us
| Advertise| Request For Music | Terms Of Service
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.