Download Music Mp3:- Fearless - INEC - 9jaflaver





Light Dark

WELCOME TO 9JAFLAVER

PREMIUM BEATS  |  NEWS  |  SOCCER LIVE-SCORE   |  MOVIES   |  +18 ADULT LEAKS   |   INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP   |  HOTTEST 100 SONGS  |  SPORTS  |  CELEBRITY GIST  |  MIXTAPE  |  JOKES  |  LATEST COMEDY VIDEOS  |  NIGERIAN MUSIC ARTISTES  |  






9jaflaver advert



Download Music Mp3:- Fearless – INEC



Download Music Mp3:- Fearless – INEC

Fearless dishes out his latest jam titled INEC.

Download and enjoy!!!.

DOWNLOAD HERE

Get the Lyrics Below:

INTRO
Don’t be scared
It’s Quality on the beat…
It’s Fearless Mr Para, Yeah
I had too much tips last night
So I slept like a baby [Like Orezi]
And i woke up this morning
I had to hop out and vote
But the first thing I heard was…

CHORUS
INEC done postpone oh
E pain me – e pain me i know
I know say e pain dem too
And e pain you too
E pain me i know.
INEC done postpone oh
Postpone election
Dem done shift the election
Dem done postpone election.
INEC done postpone election
The government dey shake
I tell dem – I tell dem…

VERSE
I’m like fuck the polities and fuck government
Fuck the INEC too and anyone wey dey stand tall behind dem
Cast dem lost like a betslip with 59 green and white candles and add holy water to bind dem.
They dont really care but we no dey mind dem
Herdsmen killing shebi na dem dem – na dem dem dey side dem
Think they lost it dey minds they need a search team to find dem
Leaders be like drone, dey are mindless.
I know say some of my niggas sef go blast me
Some rappers sef go follow cast me
Say me i say say say
The Government dey cray cray cray
They use us dey play play play.
I tell dem, money money money dey excites dem
Na only only flexing dey consign dem
So leaders cornerside dem
Put dem underground and supervise dem
Youths are very lazy so they will rather die in silence…

OUTRO
Stand up Nigeria
Be Fearless
Stand up for your right
Defend your votes
Cos the government is shit.
They fuck with how we live
They fuck with our thoughts
They fuck with our heads
They destabilize us
They feed us garbage
Be fearless and don’t be discouraged by the postponement
Stay focus
Do not develop voter’s apathy
Should come out in large number to vote because whatever decision you take on the 23rd
Will determine your livelihood for the next four years
So vote wisely and save Nigeria
It’s Fearless
I’m out…








Promote Article, Music, Video, Comedy Skit & Virals
Call: +2348143945195 Or +2349027283345

Whatsapp: +2348143945195




















13 Comments

  1. Anonymous says:

    fearless you too much

  2. STEPHEN SKY says:

    fearless you too much

  3. Anonymous says:

    Wonderful message and cool delivery…
    Nice one

  4. Faboulouz says:

    Wonderful message and a nice delivery. Nice one Fearless

  5. Jjpain says:

    Fear raw

  6. Anonymous says:

    Good songs….nice lyrics…u can do better…respect! SELECTA WEST

  7. Ogwu peter says:

    We should not be discourage, our leader must be elected

  8. Switch says:

    He’s Dope., He’s Strong., He’s FEARLESS… ‍♂️ mrpara

  9. Anonymous says:

    Love it

  10. Anonymous says:

    GOOD ONE, LOVE IT LIKE IT.

  11. chizzy says:

    true talk

  12. Raphael says:

    wow I love.

  13. King says:

    True talk
    Fearless

Comment Below:-

Enter Name Below (Optional)

         
Enter Comment Below:-


ATTENTION!! CAN'T FIND THE SONG YOU ARE LOOKING FOR? INSTALL 9JAFLAVER GO APP NOW TO GET ALL MUSIC, STREAM AND DOWNLOAD LEGALLY, AND LET YOUR FAVOURITE ARTISTS GET PAID ROYALTIES (CLICK HERE)




Promoted Songs





DMCA.com Protection Status

© 2014-2023 9jaflaver. All Rights Reserved.


About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us

| Advertise| Request For Music | Terms Of Service


9jaflaver is not responsible for the content of external sites.