Nigerian Afro pop star, Shark2six is out with a massive jam titled MAN.
Man is another jam that will surely make it to the top of your playlist because of it’s relatable content. This jam is an Eye-opener to everyone reminding all that Man tends to be envious of another man’s Success and can go all out to hinder the success and progress of another man.
Man is two faced and that inspired the artwork for the music.
Shark2six music MAN urges us not to trust another except God
This Jam is a Must Have and should make it to the top of your playlist
Follow on social:- @Shark2sixoffficial
QUOTABLE LYRICS
Trouble go dey 1side dey sleep
Busy body go wake am
Dem go find who dem go blame
Another person thing no dey fine for your sideee
The next thing they wanna poison you
They go say na Devil work
Their mind no good oh
Dirty belle dem
Their hand no clean oh
The level wey you dey today no dey sweet dem
Body go pain dem
My brother man wait a minute
Chei….
Who kill persson…Na Man
Who put something…Na Man
Who serve Person…Na Man
All the blame na Satan
Na who be Satan…Na Man
Man Man Man…
All the blame na Satan
Some no fit hear better thing appreciate
They no fit talk better thing for your back
Wetin dem wan hear about you na Die Die
Oh why???
For now people sleep,we no sleep we dey work
The prayer be say make e better in the morning
The food don done
As i wan chop,they dey frown
(frown frown frown)
Their mind no good oh
Dirty belle dem
Their hand no clean oh
The level wey you dey today e no dey sweet them
Body go pain dem
My brother man wait a minute!
Chei!!!
Who kill person …Na man
Who put something…Na Man
Who serve person…Na Man
All the blame na Satan
Na who ve Satan…Na Man
Who do the something…Na Man
Man Man Mannnn
All the blame na Satan
SPONSORED LINKS
CHECK OUT SOCCER LIVESCORE HERE ON 9JAFLAVER LIVESCORE (CLICK HERE)
MEET, CHAT, AND CONNECT WITH NEW PEOPLE ON 9JAFLAVER HANGOUT (CLICK HERE)
Music Art Work Design, Web Design And Script, Logo Design, Cartoon Artowk Design, SEO Setup ETC (Click Here)
Install 9jaflaver Music App, Stream, Download, And Play Offline Songs On Your Phone (Click Here)
Chissom Anthony – Glory To God In The Highest [See Trending Gospel Song]
For Music Videos: Contact ANKLYN, A LAGOS Based Music Video Director And Talent Manager (CLICK HERE)
Music Artistes!! You Can Now Buy Hit Songs From SOUND MAGIX SONG WRITERS (Click Here)
© 2014-2022 9jaflaver. All Rights Reserved.
About us||DMCA||Privacy Policy|Contact us
Advertis|Request For Music
9jaflaver is not responsible for the content of external sites.