Download Music Mp3:- Sir Warri Ft Tiwye - Tomorrow - 9jaflaver





Light Dark

WELCOME TO 9JAFLAVER

PREMIUM BEATS  |  NEWS  |  SOCCER LIVE-SCORE   |  MOVIES   |  +18 ADULT LEAKS   |   INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP   |  HOTTEST 100 SONGS  |  SPORTS  |  CELEBRITY GIST  |  MIXTAPE  |  JOKES  |  LATEST COMEDY VIDEOS  |  NIGERIAN MUSIC ARTISTES  |  






9jaflaver advert



Download Music Mp3:- Sir Warri Ft Tiwye – Tomorrow



Download Music Mp3:- Sir Warri Ft Tiwye – Tomorrow

9ja Boyz Dey Yanki Stress front artiste “Sir Warri” dishes out his single titled “Tomorrow” featuring “Tiwye”.

Download and enjoy this jam produced by Sound Machine.



DOWNLOAD HERE


LYRICS

This life nor be rush
(Sound machine)

This life nor be rush oh
as I dey work na so I dey chop oh eh
say nobody knows tomorrow
say nobody knows tomorrow

Dem say the car wey dey drive grace
nor get bus stop
So my success story nor get full stop
I pledge my life with greatness and everything
I understand say na who get money be living thing
Fuck true love and fame
Na money me I choose
Who die na loose and that’s why am living life on cruise
Enjoy yourself nor wait for person before you denge
Even for bible Jesus turn water to shekpe
Four hundred dollar lap
Ma go tri 69
Street on vertical
I Dey use my 99
Source of grace oluwa done choose us
My success story make devil shout Jesus

The story nor go sweet if tortoise nor wanna
My monkey nor go smile if he nor eat the banana
I Dey calculate the way everywhere go take Marama
I Dey think I Dey blow the gbanana

This life nor be rush oh
As I Dey work na so I Dey chop oh eh
Say nobody knows tomorrow
I nor go stop to Dey ball
So I dey pray make I nor come fail ehhh
So many looking up to me
Baba make my hustle nor stop to pay ehhhh
I nor fit fall down
Show me the way ehh

If life is a movie
I go act blue film
Apart from the kpa nothing else dey move me
I done vibrate your eleven digit
Lap me with things upon things
For real life he go be like film trick
Life na pot beans
Some came with silver spoon
Bros J feed me with grace wey iya mi cook
Ma go tri Dey line like say I order them
dem nor know wey Their father Dey
so i dey murder them
I done play you my tape
All na legit intel
I won buster rhythm with enough RBS
I done too dey on a cool on a coolmasy
Lord bless me with things wey I never see

The story nor go sweet
If tortoise nor wanana
My monkey nor go smile if he nor eat the banana
Dey calculate the way everywhere go take marama
I dey think I dey blow the gab nana

This life nor be rush oh
As I dey work na so I dey chop oh ehhh
Say no body knows tomorrow
I nor go stop to dey ball
So I dey pray make I nor come fall ehh
So many looking up to me
Baba make my hustle nor stop to pay ehhh
I nor fit fall down
Show me the way ehhhh








Promote Article, Music, Video, Comedy Skit & Virals
Call: +2348143945195 Or +2349027283345

Whatsapp: +2348143945195




















Comment Below:-

Enter Name Below (Optional)

         
Enter Comment Below:-


ATTENTION!! CAN'T FIND THE SONG YOU ARE LOOKING FOR? INSTALL 9JAFLAVER GO APP NOW TO GET ALL MUSIC, STREAM AND DOWNLOAD LEGALLY, AND LET YOUR FAVOURITE ARTISTS GET PAID ROYALTIES (CLICK HERE)



Promoted Songs





DMCA.com Protection Status

© 2014-2023 9jaflaver. All Rights Reserved.


About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us

| Advertise| Request For Music | Terms Of Service


9jaflaver is not responsible for the content of external sites.