Funny Joke:- White Man Vs Nigerian Man Asking For Directions - 9jaflaver





Light Dark

WELCOME TO 9JAFLAVER

PREMIUM BEATS  |  NEWS  |  SOCCER LIVE-SCORE   |  MOVIES   |  +18 ADULT LEAKS   |   INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP   |  HOTTEST 100 SONGS  |  SPORTS  |  CELEBRITY GIST  |  MIXTAPE  |  JOKES  |  LATEST COMEDY VIDEOS  |  NIGERIAN MUSIC ARTISTES  |  









Funny Joke:- White Man Vs Nigerian Man Asking For Directions



Funny Joke:- White Man Vs Nigerian Man Asking For Directions

White Man Directions vs Nigerian Man Directions

White Man

Me: Hello, please I’m going to St. Allen at New Gate. Kindly help me with the directions.

George Smith: Okay, head down this road for about 5km, then take a right turn at Moore Junction. Navigate for like 5 minutes, then turn to your left, you’ll see New Gate’s sign post. Drive in and head straight down for like 2 minutes; by your left will be St. Allen. Be safe!

Me: Thank you!!!.

Nigerian Man

Me: Bros, abeg I dey find road wey go Cleveland hotel.

Maraji: First first how much you wan pay?

Me: I no hold money, help me abeg.

Maraji: All this kind broke people sef….; just waka follow the road wey dey behind where dem dey sell bread. Wen you don waka tire small, turn right and cross that big gutter wey dey beside one yellow tank. Waka small, den you go see one woman wey dey sell akara. Tell her say na that ashawo hotel you dey go, she go direct you.

Me: Thank you! (deep breath)









Promote Article, Music, Video, Comedy Skit & Virals
Call: +2348143945195 Or +2349027283345

Whatsapp: +2348143945195



REPORT A PROBLEM YOU ARE FACING ON THIS WEBSITE SO WE CAN FIX IT (CLICK HERE)

















11 Comments

  1. Anonymous says:

    E off me

  2. Anonymous says:

    B4 de told u say 9ja na ur mate..

  3. Anonymous says:

    Wonderful

  4. Ezedikeze says:

    My dearest country that’s why we be Niger we go always turn up

  5. Anonymous says:

    Lolz

  6. Anonymous says:

    Nice one

  7. Anonymous says:

    Hmmm…..

  8. Anonymous says:

    Hmmm….

  9. Anonymous says:

    Wonder full

  10. Anonymous says:

    Haha niger no dey carry last

  11. Anonymous says:

    9ja boyz like money.

Comment Below:-

Enter Name Below (Optional)

         
Enter Comment Below:-


ATTENTION!! CAN'T FIND THE SONG YOU ARE LOOKING FOR? INSTALL 9JAFLAVER GO APP NOW TO GET ALL MUSIC, STREAM AND DOWNLOAD LEGALLY, AND LET YOUR FAVOURITE ARTISTS GET PAID ROYALTIES (CLICK HERE)




Promoted Songs





DMCA.com Protection Status

© 2014-2023 9jaflaver. All Rights Reserved.


About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us

| Advertise| Request For Music | Terms Of Service


9jaflaver is not responsible for the content of external sites.