Seun Kuti Gives Stern Warning To Goodluck Jonathan Ahead 2023 Presidential Election - 9jaflaver





Light Dark

WELCOME TO 9JAFLAVER

PREMIUM BEATS  |  NEWS  |  SOCCER LIVE-SCORE   |  MOVIES   |  +18 ADULT LEAKS   |   INSTALL 9JAFLAVER MUSIC APP   |  HOTTEST 100 SONGS  |  SPORTS  |  CELEBRITY GIST  |  MIXTAPE  |  JOKES  |  LATEST COMEDY VIDEOS  |  NIGERIAN MUSIC ARTISTES  |  






9jaflaver advert



Seun Kuti Gives Stern Warning To Goodluck Jonathan Ahead 2023 Presidential Election



Grammy nominee, Seun Kuti has given a stern warning to ex-president, Goodluck Jonathan not to think of running for president in 2023. 

Recall that Goodluck had some days ago said that he is not under pressure to contest 2023 Presidential election. Seun while warning the ex-president, wrote: 

U SAY AM O OR U NO SAY AM, NO EVEN TRY AM. NOT AFTER ALL D YRS OF SHUFFERING AND SHMILLING, INJUSTICE, KWARUPTION, ETC WEY WE GO TRU UNDER YUR GOVT.

UNA STILL TINK WE B MUMU ABI, OKSO D PEOPLE FOR OUR SUPREME COURT NO DEY SEE ANYTHING WRONG WIT ALL DIS SELEction DEM DEY CALL ELECTION WEY DEM DEY DO FOR DIS CONTRI, ALL D BALLOT BOXES STOLEN, GUNSHOTS AT POLLING STATIONS, ETC, ALL DIS NO CONCERN OUR SUPREME COURT ABI. WE DEY LOOKU AND LAUGHU.








Promote Article, Music, Video, Comedy Skit & Virals
Call: +2348143945195 Or +2349027283345

Whatsapp: +2348143945195






















DMCA.com Protection Status

© 2014-2023 9jaflaver. All Rights Reserved.


About us | DMCA | Privacy Policy | Contact us

| Advertise| Request For Music | Terms Of Service


9jaflaver is not responsible for the content of external sites.