early this morning my friend wake me up 4m my sweet sleep.scater me with sweet lie,i 4ll for it sharp sharp,naso my precious wonderfull 1 and only 500 naila depart 4m my innocent pocket, since morning reach now i never laugh with anybody
Early mormor one girl 4 ma compound dey say dead body dey gate oh!,my guys tear race some fly fence pieces them leg, later guys wey get mind stay , tell d girl make she show dem d dead body dey? she say see am 4 my nose APRIL FOOL OH !!!